|
Seun (m)
|
Very recently I got the following e-mail from one of the members of this forum: Dear Seun,
I want to contact GLO mobile networks for some major corrections to effect in the coverage listing in their site. The 'Contact Us' link doesn't seem to be working. Please can you help me with their contact e-mail address?Can you help? I'd suggest webmaster@gloworld.com and info@gloworld.com, but I'm hoping an insider would be able to give us better information. Thanks in advance!
|
|
|
|
|
|
sholaowo
|
hello my name is shola please i need the free browsing of glo
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Ah! Dnt think this ones knw who d poster is.
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Ahan,se dz 1 no read d 1st post ni?
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
Brine abeg try to code your generosity,this won wey u just they display benevolence anyhow shey u drink holy water today
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
men them know no at all oh,chiaaa i dey smell ban 
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Ahan,e never rch ban nw
|
|
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Dis ones go sha like to beh, E no knw that one before? Shio!
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Paste tense, seun sef don forget
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Paste what? Tense? Jesus!
|
|
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
lmyo 
|
|
|
|
|
|
|
|