|
proxies (m)
|
so wetin u dey try talk naa???
|
|
|
|
|
|
I-man (m)
|
Long Live Ivory Coast! Long Live Mali-Any team wey dey play Naija,na them I dey support.
|
|
|
|
|
|
hollandis
|
abeg  you posted the first one  i only quoted you  CIV all the way  Hollandis  the guy made his post .now he is turning it on me  see for yourself abeg  lol,i don see am o. Mukina don't change your mind after monday Nigeria vs CIV @I-man which kain yan be that one? abi naija deport you? 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Madness  Long Live Ivory Coast! yeah!  Proxies  you posted i only helped  Hollandis no way will CIv lose to Nigeria  even eboue sef fit score 
|
|
|
|
|
|
proxies (m)
|
No mind am, na because Nigeria na em dream land and them never agree to give am visa yet
|
|
|
|
|
|
I-man (m)
|
We too boast for Naija.Its just like England. After all the bragging,we go win nothing. Na me dey enjoy Nations Cup pass amongst Nigerians-I no dey support team we go dissapoint me. As long as Nigeria and Ghana no win.I dey happy
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
No mind am, na because Nigeria na em dream land and them never agree to give am visa yet
me?  We too boast for Naija.Its just like England. After all the bragging,we go win nothing. Na me dey enjoy Nations Cup pass amongst Nigerians-I no dey support team we go dissapoint me.
As long as Nigeria and Ghana no win.I dey happy
nice nice post  CIV all the wayyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy 
|
|
|
|
|
|
coolboyapg
|
mukina please i want to post a link to a song which is on youtube,please aw do i do it
|
|
|
|
|
|
tosinadeda (m)
|
mukina if i catch u ehn
|
|
|
|
|
|
proxies (m)
|
@ tosinadeda
no mind muki, make she continue to dey beef,
I no go fit shout when Nigeria go discipline her so called CIV
UP NIGERIA !!!!!!
|
|
|
|
|
|
dayokanu (m)
|
@ I-man , For the very first time I regret to admit that I support you on this one We too boast for Naija.Its just like England. After all the bragging,we go win nothing. Na me dey enjoy Nations Cup pass amongst Nigerians-I no dey support team we go dissapoint me.
As long as Nigeria and Ghana no win.I dey happy Long Live Ivory Coast! Long Live Mali-Any team wey dey play Naija,na them I dey support. Grin
|
|
|
|
|
|
A-40 (m)
|
I dreamt we beat Cote D' Ivoire 3-0 i hope it becomes a reality
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
mukina please i want to post a link to a song which is on youtube,please aw do i do it
you insert the video link into the flash code( [flash=200,200][/flash] ) @ tosin what did i do now?  Togo didnt qualify but Ade wins BBC african player of the year  CIV to win on monday come rain come shine 
|
|
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
I promise to dance naked if Nigeria loses to CIV 
AND I MEAN IT  
|
|
|
|
|
|
MP007 (m)
|
 , u too don turn into all them' sport center people abi
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
brosI no understand  abi u think say na so my yansh black reach 
|
|
|
|
|
|
JAZES (m)
|
its naija all the way.the cup is definitely coming to naija. UP EAGLES.
|
|
|
|
|
|
JAZES (m)
|
win or loose live or die sink or swim its naija 4eva.Thats what i call patriotism. UP EAGLES
|
|
|
|
|
|
I-man (m)
|
I promise to dance naked if Nigeria loses to CIV 
AND I MEAN IT   
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
me dance naked ke  ? when I no be Jackal or Hucarson ?  e dey pain me o 
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
Even if the Eagles win this one, those that mean they will have to wait another 14 years before winnig it again
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
dayokanu (m)
|
We can still win in the next 14 years
|
|
|
|
|
|
I-man (m)
|
We can still win in the next 14 years
That will be the 28 years theory See this necrophiliac,the thread is very much alive,you come here because you think say the thread dey dead
|
|
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
Wait, may be it's going to work. Nigeria might be declared winner before tomorrow
|
|
|
|
|
|
|
|