|
bisibaby (f)
|
oGA OHHHHHHHH
All of una con turn this thread another thing entirely the ppl wey wan abuse they there dey abuse themselves the ppl wey wan talk better thing about the lyrics talk am oga fun yin gan ni oooooo
|
|
|
|
|
|
Modups! (f)
|
dis thread is just tooooooooooooooooooooo funnnnnnnny all dis over "yebariba sonboribobo"   ? laffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffffff
|
|
|
|
|
|
bisibaby (f)
|
ABI OH this thread is even more than funnie if there is another name we can give it sef 
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
ive told u some people are just idiots, someone has paid them to come misyan once they se anything about sauce kid. if u dont like the kid. why are u sooo interested in his page,
nothing do sauce kid. sure person.
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
SKINGO NO MIND THEM JARE TI WAN BA JASI O iyalayaaaa  A MA TI WAN SI KONGA O iyalayaaaaa 
|
|
|
|
|
|
olayokun (m)
|
So una still dey this thread.E don tire d girl wey ask for only lyrics. Enough craze dey here.Oloshi international.
|
|
|
|
|
|
bisibaby (f)
|
So una still dey this thread.E don tire d girl wey ask for only lyrics. Enough craze dey here.Oloshi international.
@ yokun Abi ohhhhhhhhhhhhh o ma ti su mi ke they just turn the thread to another thing entirely make dem give me lyrics oh na so so abuse them dey give themselves for here ohhhhhh dey no even remember the lyrics of a thing. olagbara ohhhhhhhhhh
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
lol @ oloshi international
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
not to forget that the flex video is bad ass. good job
|
|
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
thats big. africa sing, good jobs,
|
|
|
|
|
|
orufonomo
|
correct anything that seems wrong, I'm just taking a wild guess.But I'm not writin d chorus YEBARIBA( SWAGGA SWAGGA) Verse 1: I stays feelin d heat,I stays with it and when I'm in d streets they hit, I plays with it mess, talkin d talk, I'ma hit u where it hurts just 4 acting the monkey, get put up in d hearse I'ma put him in church let d preacher pray 4 him and when they'r done prayin they gon put him in d dirt cos home boyz they hurtin, they put him on their shirt they warned him not 2 do it but he did it n it hurt errbody know d sauce, they get jumped when they'r drunk niggaz already know i got d pump in d trunk I'm lookin 4 a chic wiv some junk in d trunk so I can get at her n throw some junk in d trunk n throw some trash in dat ass whenever I'm about cash if dis chics ain't givin me cash i gotta pass I'm soundin like a pimp wit a lotta big swagga so why u trynna force a chic I barely had CHORUS Na me be fine boy? I'm conceited I'm a cool kinda nigga calm n collected a smoov kinda nigga, wife n pimp I'm a rich ass nigga, cheq 'em out nigga I'm a brand nu nigga in a brand nu whip brand uhnnn doin brand nu things cheq 'em out nigga I got brand nu kicks years I go flossin brand nu bling anywhere I'm in, brand nu fish (ashawo) it ain't no tellin when I mess 'em or I diss 'em(whyyyyy) cos d shepe's in d system trap 4 dis  ? never will I kiss 'em (never) Uhmm cos in their face I be pissin thot i got told his swipe he be missin keep 'em 4 d distance, niggaz now listen your girl on ma privates cos I'm d finest CHORUS TILL FADE
|
|
|
|
|
|
orufonomo
|
correct anything that seems wrong, I'm just taking a wild guess.But I'm not writin d chorus
YEBARIBA( SWAGGA SWAGGA) Verse 1: I stays feelin d heat,I stays with it and when I'm in d streets they hit, I plays with it mess, talkin d talk, I'ma hit u where it hurts just 4 acting the monkey, get put up in d hearse I'ma put him in church let d preacher pray 4 him and when they'r done prayin they gon put him in d dirt because home boyz they hurtin, they put him on their shirt they warned him not 2 do it but he did it n it hurt errbody know d sauce, they get jumped when they'r drunk niggaz already know i got d pump in d trunk I'm lookin 4 a chic with some junk in d trunk so I can get at her n throw some junk in d trunk n throw some trash in that ass whenever I'm about cash if this chics ain't givin me cash i gotta pass I'm soundin like a pimp wit a lotta big swagga so why u trynna force a chic I barely had
CHORUS
Na me be fine boy? I'm conceited I'm a cool kind of nigga calm n collected a smoov kind of nigga, wife n pimp I'm a rich ass nigga, cheq 'em out nigga I'm a brand nu nigga in a brand nu whip brand uhnnn doin brand nu things cheq 'em out nigga I got brand nu kicks years I go flossin brand nu bling anywhere I'm in, brand nu fish (ashawo) it ain't no tellin when I mess 'em or I diss 'em(whyyyyy) because d shepe's in d system trap 4 this ? never will I kiss 'em (never) Uhmm because in their face I be pissin thot i got told his swipe he be missin keep 'em 4 d distance, niggaz now listen your girl on ma privates because I'm d finest
CHORUS TILL FADE
|
|
|
|
|
|
mrjuwon
|
I prefer Sauce Kid baba to Terry The Rapman. Being listening to Tery's album and I just was not sure,  Sauce kid is good
|
|
|
|
|
|
Dathreat
|
Somebody plz tell him which kin whack lyrics b this oo, na wah ooo whateva happend to real hip hop ish, WHACK WHACK WHACK
|
|
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
i know u r not talking about wack lyrics. where are yours? im sure u are an artist. if any artist is rapping wack nonsense. i can put my money on it. its not sauce kid. so lets compare your lyrics
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
FLOWSHOW
|
are this africankings from ajegunle>?
is bisi still here ?
|
|
|
|
|
|
bisibaby (f)
|
@ flowshow they don make dis thread tire me but am still here sha
@ orufonomo thanks 4 the lyrics even if the chorus is nt still there u still try small pass some ppl wey be say na so so abuse they come do 4 this thread
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
ill have suce kids latest song soon. he has promised me
|
|
|
|
|
|
Dathreat
|
AfricanKings is Based in Dallas,
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
haba? why for sauce kid thread? shebithese guys no send sauce kid. omo remove your third id delete this post open your own thread. you don misyan tire u still dey here dey post picture? na the african kings be dis? ok. first of all these fuckers dey collect my nigga swagger o. see downlaoding. who them resemble?
|
|
|
|
|
|
Dathreat
|
Wait iz their pic paining u or some, and how them take steal yo Nig swagga, yo Nig no de rock nice blazer like these smooth guys now, y the hating, get yo stuff together because these niggaz r real and they're here to stay
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
u for like open thread for them  na saucekid thread be dis o!!!!!!!!!!! nice costumes sha dem try!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
bjpumpin (f)
|
where are the swaggafarians ? where is bolaji. tosin and co, let the swagga continue pls . saucekibabaaaaaaaaaaaaaaa
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|