|
sexytammy (f)
|
i personally prefer peak milk
|
|
|
|
|
|
|
|
sexytammy (f)
|
um hello? yeah i live in d states but that don't mean i don't go back home on holidays dummy!
|
|
|
|
|
|
+osisi
|
which one be dano? na breast milk abi them don begin sell camel milk for Naija
|
|
|
|
|
|
kenypumpin
|
i prefer peak milk better
|
|
|
|
|
|
sagacious (f)
|
Dano! Dano! Dano
|
|
|
|
|
|
omena555 (f)
|
Peak anytime, anyday. no other please! 
|
|
|
|
|
|
FactorChic (f)
|
abeg COWBELL SUCKS!  d thing go dey float ontop water I'll choose Peak milk & Dano over Cowbell, even though I have no idea what Dano is 
|
|
|
|
|
|
Nwaka77 (f)
|
Peak milk anytime. That is what I took to boarding school with me back in the day in Naija.
|
|
|
|
|
|
blesyne (f)
|
peak milk anytime,anyday,anywhere,any, 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
If e no be Peak  e no fit be like Peak  but i like d taste of cowbell sha
|
|
|
|
|
|
stillwater (f)
|
Cowbell sucks,aaarrgghh!!! It doesn't even dissolve well, and I hate seeing milk clogs in my tea. I'm used to Dano but peak is good as well 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
once upon a time
a woman in my church gave us big big tins of Dano
but Dano never cut it for me sha
|
|
|
|
|
|
|
|
702
|
Buddies man!!! Itz definitely DANO!!!!
|
|
|
|
|
|
UNLEASHED (m)
|
Peak Milk!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
~Lady~ (f)
|
Peak is lovely.
Better than this stupid water water milk for US.
|
|
|
|
|
|
sheniqua
|
how about nido is there no more nido chei I've been gone for a while but I drank nido on my last visit just the other day. Nido is still my best especially with garri, sugar and peanuts
|
|
|
|
|
|
stillwater (f)
|
Peak is lovely.
Better than this stupid water water milk for US. Exactly!!!!! The milk is so irritating.
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
it is not even milk sef - 1% 2% - all nonsense. only the homogenized one tastes a bit ok. I'D take peak first then Dano, cowbell is last - i actually dislike cowbell a lot, tastes like chalk solution not milk 
|
|
|
|
|
|
4 Him (m)
|
Dano (powdered).
|
|
|
|
|
|
replenish (f)
|
I will take DANO over Peak but cowbell is a no go area.
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
Peakall the way. .
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
Another stupid and dumb post!
Dano milk ko, Dangote milk ni!!
|
|
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
lmao!!
aunty how far now u sabi me u know, na u wey i give that link to that site accidentally!lol
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
aunty how far now u sabi me u know, na u wey i give that link to that site accidentally!lol
hmmmm. , oniranu, must you remind me? 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
hmmmm. , oniranu, must you remind me?  aunty why now u still dey vex for me?lol i know your posts whereva i see it, hope u had a good day tho?
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
aunty why now u still dey vex for me?lol i know your posts whereva i see it, hope u had a good day tho?
you ehthat day, you corrupted me  Yea, I'll have a nice day o, thanks  Hope someone plays a joke on you as well 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
you ehthat day, you corrupted me  Yea, I'll have a nice day o, thanks  Hope someone plays a joke on you as well  haba that one no reach corruption now abi u sef wonder round the site?lol u suppose just close am straightaway like i did when the played it on me too but no shaking, notin like that go happen again u be my own now abi? 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
haba that one no reach corruption now abi u sef wonder round the site?lol u suppose just close am straightaway like i did when the played it on me too but no shaking, notin like that go happen again u be my own now abi?  played around ke? I was so furious, I couldn't think of how to insult you. . .  arrrrg, my eyes burned  Your own for where? you dey dream? 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
played around ke? I was so furious, I couldn't think of how to insult you. . .  arrrrg, my eyes burned  Your own for where? you dey dream?  me myself wan explode when i see the thing i be young boy wey them wan corrupt by force  but i no go gree, haha u be my own now, haba!lol i know u would have my back on nairaland anytime yawa gas abi?
|
|
|
|
|
|