|
kayemjay (m)
|
hi send me 6 ganja wraps and ill mail u my credit card no. thief hahahahahahahah, abi i dey craze
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
abi i dey craze how we go knw?? wit a name like kayemjay, you're probably a YABAist!! 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@slysky
dude, go crash
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
@tufe i wonda the kind of name wey guys dey give them selves this days  anyway sha u dey act according to your name i pitty for u  if i go crash then weytin u go, go do?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*now watching the fight brew up*
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
sorry men, there aint going to be a fight today. me and sky are on messenger rite now getting along just fine 
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
@tufe tell them make them hear 
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
person dey fear make them no treat him fuckup
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
@soursekid Who dey fear and which pesin mess-up them won treat?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
search yourself
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Shey una don notice say if tufe suspect say person wan disgrace am, hn go quick pally up.
|
|
|
|
|
|
kayemjay (m)
|
i hi send me 6 ganja wraps and ill mail u my credit card no. thief hahahahahahahah, abi i dey craze
u know say we register together for yaba left. but i graduate before you. wishing u a happy easter in psycha in advance
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
@ saucekid re u tlkn to me?  went how search under my bed bring out a GPMG & RPG to blast saucekid Searching for target, computa say's ( target acquired) Good' i can see him in his house eating brkfast with him family i blast the house into hashes  sauce is D**d Mission accomplished return to base for celebration with a bottle of udeme
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ol buy that is kool hhehehhe sauce where art thou 
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
sorry sauce aint showing up  because his dead he didn't make it out of the blast 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
I believe my Saucekid
The guy must survive that blast.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
for him mind he don shoot gun *deactivate force shield* enters coordinates to blask skysunny to kingdom come anytime he posts
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
@sauce u don uforget say i be naija guy and odeshi dey pokect  remove my odeshe and block every thing he send  think of next plan on how to invent a new neuclair weapon
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
NO that is saucekid
Skysunny no sabi kill person. saucekid was trained for that job
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
skysunny, see how foolish you are *BOOM* body scatters to 12 african countries the coordinates was for anytime you posted
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Now thats what i call Technological Murder
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
We dint send saucekid 4 military training in baghdad.
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
We dint send saucekid 4 military training in baghdad.
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
@Migines
Saucekid passed through community scholarship to study terrorism abroad. But he is good a what he does.
My only problem wit am na im want im own family to study the same course
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
WHERE IS SAUCE  !!!!!!!!!!!!! come out if u know say u strong sunny out with is newly invented guns ready for war 
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
prepare to face da end, i call this devil's Gun and it was given to me by the dark angel himself
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Meeeeennnnn  Me i never see these kain weapons before summons SaucekidCome, Saucekid, which kain terrorist school we send you? Was it: 1. College of Terrorism and Education, Iraq 2. Terrorism Polytechnic, Pakistan OR 3. University of Terrorism and Militancy, Afghanistan Cos i check the brochure well before i sign your scholarship form. I think it is Polytechnic u went to. @Sunny Welldone. It looks like u graduated magna come laude from the Terrorist University, pakistan @migines Make we put head together send saucekid for Masters in the University. Technology is improving and we need a professor in terrorism for Kuvuki
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na ordinary bioweapon go finish sunny
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Den be quick to unleash. But i hope u know the blast raduis, so shift it towards Migines house.
|
|
|
|
|
|
|
|