|
saucekid (m)
|
simply waiting for the turkey to be prepared
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
u go wait tire, waiter.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
no mind am na longer throat go kill am
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
ur job na to dey lol up and down 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
she no get work before 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
nA WETIN MY nAIJASTYLE DO UNA
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
she steal tufe wife bra 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Its not possible.
Na tufe wife fit do that kain tin
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
@turkey i would rather play chicken boo game with you than galvanise you trust me 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
why should i trust u when i don't trust myself? mind u turkey mattas involve me cuzz i do the grilling and choping ask tufe 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
plz leave me out of this, because i am lost in this matter anyway
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
why should i leave u ouuta this?? don't u love and enjoy turkey meat? i knoe u do afon onje 
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
my gawd! 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . plus i love human meat
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
. . . like ayusman own. abi?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
see carnivorous nladers oooo 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
my bros, na so me see am oh
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
them go soon chop u join
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
cocks gun, sharpens machette
make una come
|
|
|
|
|
|
joey007 (m)
|
into kuvuki land?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
them go die there
i meant say make them come chop
|
|
|
|
|
|
joey007 (m)
|
make them come chop pounded yam with ice cream, eba puddin, hamburger in ikokore, whao
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you are definitely losing it ooo and i can't help you there
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
he definitely is in OYO
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
State or Capital?
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
for which continent? 
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
me three 
|
|
|
|
|
|