|
Lolabbey
|
una don hear?
sey yoruba sabi greet well well.
mak i site example.
if rain dey fall yoruba go sey, eku ojo
if harmattan dey ,yoruba go dey, eku oye
if sun too much yoruba go sey, eku orun
if u dey waka yoruba go dey, eku irin
if u dey sleep.yoruba go sey, eku oju orun
u knw wht? d tin wey baffle most be sey,if husband and wife dey enjoy demselves for inside room,
yoruba go still sey, EKU IGBADUN OOOOOOOOOOOO
|
|
|
|
|
|
bjluv
|
na so 
|
|
|
|
|
|
tunanpa
|
be proud of your culture and tradition my dear
|
|
|
|
|
|
|
|
kenypumpin
|
lola u r somethin else .that was really cool
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
o.k.Ekaa bo na welcome;wetin come be eku ile?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
prof aristotle
ekaabo na d greettin wey person wey dey house dey greet person wey just return hom
and
eku ile na d greetin wey person wey just return home go greet people 4 house
understnd?
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
e ku oro oooooo
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
*joins the yoruba class for lecture*
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
eku oro ooooo
|
|
|
|
|
|
Haastrup2 (m)
|
 |
Greeting
« #10 on: January 24, 2008, 01:25 PM » |
|
what about 'odabo' i like ur leriz prof aristotle
ekaabo na d greettin wey person wey dey house dey greet person wey just return hom
and
eku ile na d greetin wey person wey just return home go greet people 4 house
understnd?
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
What's the english term for eku ile?Na question na.
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
@ Haasrup2.
odabo na farewell.
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
two meanin house rat or die in house which one? 
|
|
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
word for word in english
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
die for house, tessybaby i am greeting you
|
|
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
die for house, tessybaby i am greeting you
what?
|
|
|
|
|
|
salinco (m)
|
 :-x 
|
|
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
WATER AND GARRI [/make eba on ur wedding day ;)quote]
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
i see, on ur wedding day, it was garri and kukikuli plus kunnu
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
watch it man i know bu don't want a piece of this i see, on your wedding day, it was garri and kukikuli plus kunnu
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
watch it man i know bu don't want a piece of this
A PIECE OF WHAT?
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
i'm sure u don't want to get dissed 
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
@TESSY SAW UR PROFILE AND I WAS LIKE  HOPE YOU don't MIND i'm sure u don't want to get dissed  I 'M SURE YOU WONT WANT TO TRY IT
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
**** After the recitation of the National Anthem,Pledge,School Anthem and School Pledge;Clemcy rushes to the class with his both water and feeding bottles.***
Now class.What do you call Ponmo in english.
|
|
|
|
|
|
aristole (f)
|
**** After the recitation of the National Anthem,Pledge,School Anthem and School Pledge;Clemcy rushes to the class with his both water and feeding bottles.***
Now class.What do you call [b]Ponmo in english.[/b]
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
don't push ur luck
|
|
|
|
|
|
tunanpa
|
i think we need a yoruba prof.to explain the meaning of PONMO.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ponmo means aristole buttocks
|
|
|
|
|
|