|
Lolabbey
|
no i will smell down 
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
F.Y.I, u fit smell right and left, no one gives a hoot
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hahahhh, who be this , them vex u 4 cafe abi wetin com bring all dese big big grammar, mr pekinson abeg easy does it 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
real daydreaming am bak jare iyale mi, na all this ndlea people dey disturb me for airport, abi i resemble elelubo? hw's everytin jare,
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ayaami i dey ooo, so hw ur journey? how is mama charly? 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
fyn oo, she even sent me to u, dnt tell anybody o,  1milla
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u travel? am glad u dint miss ur way  come giv me small crayfish wey u bring 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@clem whre u no wey she go,wey u dey ask of crayfish ayaami,elo lo ma je ti n ba se si naira  too much money
|
|
|
|
|
|
D-reloaded (f)
|
Yea it's one thing about Yorubas that makes me laugh but hey I don't mind . Better than those who greet elders and shake their hands. Yuck  Eku omi mimu 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
eki oro siso oooooo 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
u travel? am glad u dint miss your way  come giv me small crayfish wey u bring  hahahahahaha u think say na Agwu i go  iyale mi no just tell them d amount o make clem no come do something,  u don understand?  so wa pa
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
@topic
eku ofofo
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmm,
ur plans wont work out
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
the plans don wrk finish lol
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
na lie it wont work ko le sise 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
it cannever wrk lai lai , u c me no tlk since, u dnt noe what am doin, am kabasshing since, it cannever wrk 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
yeah,
here comes my iyale.
iyawo mi bawo,so waapa
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
iyale mi i dey kampe, i hope u det tke kia of our hubby wella, because wrk this days ehh? 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
no b smal thng ooo,bt i dey try sha
|
|
|
|
|
|
TOYOSI20 (f)
|
@ poster True talk.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ok ok i hands up  angel folly don answer ur kabashing 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
na u and angel folly sabi
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
angel follyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy and angela clemcyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmm raise to infinity so wht do u have 2 say
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ill say *u get work* 
|
|
|
|
|
|
kesyboy (m)
|
Thats very true 
|
|
|
|
|
|
Neyoyo (m)
|
All you guys are funny. E ku awada o
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
neyo awa ni yen ooooo
|
|
|
|
|
|
osat02
|
E KU IYA LETA 
|
|
|
|
|
|
|
|