|
eKWutoZiaM (m)
|
Silly idiot wey be my staff, e don tay wey e wan take position from me become supervisor, but the idiot no go school, and me a whole Masters holder, next thing im say im go wallop me, I just look am shake head, how i wish this was Lagos 
|
|
|
|
|
|
Siena (m)
|
Why don't you explain more bro? Not sure what you're getting at, I'm sure others are confused too! 
|
|
|
|
|
|
Hero (m)
|
Silly idiot wey be my staff, e don tay wey e wan take position from me become supervisor, but the idiot no go school, and me a whole Masters holder, next thing im say im go wallop me, I just look am shake head, how i wish this was Lagos  You claim to have a masters speaking like that?  I could barely make sense of your post, Ace.
|
|
|
|
|
|
|
|
oziomatv (m)
|
can anyone translate this in English or Igbo please?
nwa nnaa gi na oyibo unu na esse okwu?
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
I liked the way the guy wrote that pidgin english. omo, you sabi am o  .
|
|
|
|
|
|
toshmann (m)
|
You claim to have a masters speaking like that?  I could barely make sense of your post, Ace. wetin you no mean? say bros jack masters no mean say him no go fit fire him pidgin de go. i sure say if e enter wetin oyibo grammatical go do, the bros go fit represent. abegi 
|
|
|
|
|
|
grafikdon (m)
|
You claim to have a masters speaking like that?  I could barely make sense of your post, Ace. It is called 'pidgin', Nigeria's 'unofficial' native tongue. It has nothing to do with one's educational qualification and intelligence.
|
|
|
|
|
|
RichyBlacK (m)
|
You claim to have a masters speaking like that?  I could barely make sense of your post, Ace. Bros Hero, them dey call Pighin, you hear me so. Silly idiot wey be my staff, e don tay wey e wan take position from me become supervisor, but the idiot no go school, and me a whole Masters holder, next thing im say im go wallop me, I just look am shake head, how i wish this was Lagos  Translation: A junior colleague at work, who has no college degree and who has been tirelessly and desperately seeking ways of taking away the position of Supervisor from me, a Masters degree holder, has just threatened me physically. Pitifully, I couldn't do anything because I'm a stranger in New York, how i wish this was Lagos 
|
|
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
wetin you no mean? say bros jack masters no mean say him no go fit fire him pidgin de go. i sure say if e enter wetin oyibo grammatical go do, the bros go fit represent. abegi  Word! Thanks @ richyblack @ topic i dey enjoy your yarns sooooooooo tey i laff fall for ground "  ' nor mind the ewu -nama  i feel you on that lagos ish jare  if na lagos you for don "arrange -well " for am 
|
|
|
|
|
|
stillwater (f)
|
Gosh. This guy's pidgin is thick.  Thanks for the translation Richy black
|
|
|
|
|
|