|
Warfy Boy (m)
|
i dey vexxxx, y these pipo go watse my time n energy, strenght n moni like this, upon all them kno fit still score jst 1 goal, even Namibia [d poorest team] don score 1 goal, a whole naija no fit score
4q 'em allll
Tunda fire them alll
Seun no mind me ohhhhhh, i dey vesssss, i kno fit eat again, because of these fukin idiots, mem, make them hand ova Berti Vogts to me ohhhh, dt guy need blendin
|