|
saucekid (m)
|
the name of my pikin na ALEXANDRUIS DECIMUS
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
the name of ur pikin na ALEXANDRUIS DECIMUMU 
|
|
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
Nd urs shall be called poyo
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
no the name is "na wa o" 
|
|
|
|
|
|
|
|
bastrin
|
To all them foolish idiotse.g tj_tj, una papa n mama BASTARDS.
|
|
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
and ur pikin own shall be bastrin (latin word for BASTARD)
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . . webbie, yarn am o
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
To all them foolish idiotse.g tj_tj, una papa n mama BASTARDS.
Ituen goat
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Now what do u mean by that?   ?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
thuggy don grow wings finish sha
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
becus he don get girlfriend na
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
and he don begin wear all these alaba Tommy Hilfinger hilfiger boxers.
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
Now what do u mean by that?   ? I mean the guy be goat
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
thuggy don grow wings finish sha
wings?
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
becus he don get girlfriend na
Why u dey jealous?
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
and he don begin wear all these alaba Tommy Hilfinger hilfiger boxers.
okirika seller,how u dey? 
|
|
|
|
|
|
henry007 (m)
|
thuginlyf e don do 4 this thread oh
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . .fire on, oga thuggy
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
tuffy waz up man what a gwan on this thread?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
my brother, i just dey.
this thread never revive yet. we still dey wait make people come figth first
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
ok i think de goats ar behaving them selves
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
yeah
person fit don tie them fro somewhere.
make i call 911
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
**grabs the phone from lousy tufe and dials 119, all of them na the same.**
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
can't u things talk?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
you yourself and clem, na eim be things 
|
|
|
|
|
|
|
|