|
doncaster (m)
|
Please guys i just had it with a girl on her Peri*d, before we started she told me that we will only play but from playing everybody was carried to the next level to the extent i forget to wear my something. Now all my mojo is scratching me like tomorrow no dey. Abeg guys wetin i go do as am uncomfortable as am typin this and since then i have been drinking water as if we are in harmattan season. You know the worst part she has refused to pick my calls since then. Any solution?
|
|
|
|
|
|
|
|
presido1 (m)
|
when i laugh finish i will think of solution. Hope you will not die by then.
|
|
|
|
|
|
iykdat (m)
|
I can't believe this kind of story in this age and time. Old boy go for HIV test as well!
|
|
|
|
|
|
The Sly
|
ha!  ohh boi na wetin u wan chop don kill u soo  . . . .na magun (thunderbolt) u don nack so! seh na ur house u still dey drink waterno worry, within the next few days, na river u go dey find, i sorry for u oo  pele  but i no 1 antidote weh u fit use ooo, wetin u go do be say u go boil water and soak ur thingy inside for 6mins, no worry the thing go go, and make u do am fast ooo, make u no come dey drink a drum of water per day. . . haaa!! yawa don gas  that na the solution shaand make u quick do am because if the thing tay for ur bodyafter u don finish the small water una get for house. . na river be the next thing . .next thing u go notice be say ur balls go dey big. . . he go big so tay,u go dey wear bra for the thing. . chai  olojukokoro  mee i don say my own oo u better act quick before ur thing start to dey swell up like rugby balls i don comot 
|
|
|
|
|
|
4gotnheros (m)
|
Guy, go and see a CHEMIST. Body no be wood, I no blaim you my guy. 
|
|
|
|
|
|
|
|
hunny (f)
|
pele oh! I really feel ur pains. bt you really have to contact a doc before its too late and please learn to control ur emotions! bout the girl I guess she's jst embarrased bout the whole thing.
|
|
|
|
|
|
Faitymine (m)
|
Upon all the MILLION of DOLLARS advert showing daily just to be safe and free from STD'S, yet you're still saying "She Warned You"? Fool you boy, better go to the hospital and treat yourself and pray it wasn't an HIV! 
|
|
|
|
|
|
Omonunu2u (f)
|
ha!  ohh boi na wetin u wan chop don kill u soo  . . . .na magun (thunderbolt) u don nack so! seh na your house u still dey drink waterno worry, within the next few days, na river u go dey find, i sorry for u oo  pele  but i no 1 antidote weh u fit use ooo, wetin u go do be say u go boil water and soak your thingy inside for 6mins, no worry the thing go go, and make u do am fast ooo, make u no come dey drink a drum of water per day. . . haaa!! yawa don gas  that na the solution shaand make u quick do am because if the thing tay for your bodyafter u don finish the small water una get for house. . na river be the next thing . .next thing u go notice be say your balls go dey big. . . he go big so tay,u go dey wear bra for the thing. . chai  olojukokoro  mee i don say my own oo u better act quick before your thing start to dey swell up like rugby balls i don comot  @poster Bros u brusher so u want ds guy to soak his things in hotboiling water for 6min, I pray it does not happen to u. @ Doncaster My guy na gono u get  , all u need do is to treat ur self and if possible help d lady to it the only thing u can do for her, Bros remember say she warn u na body Carry na go. 
|
|
|
|
|
|
jkpretty (f)
|
U missed the bus 
|
|
|
|
|
|
FBIMAN (m)
|
EYAAAAAAAAAAAAAAA!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!. SORRY EH. but please next time hide to someone's warning, and try to have self control
|
|
|
|
|
|
uchetobi (f)
|
ROFLMAO, @replies gosh i laughed so hard i hard tears in my eyes wtf? u have contacted gonocacus - the only solution is for you to find all those drug seller on Molues in Lagos - try enter one from Agege to Oshodi - the man usually gets on the bus at Ikeja bust stop, I'm get tribal marks, and na only gonocacus medicine I'm dey sell, if u miss that man, then try another one from Orile to CMS, this one na woman, slim woman, with two pikin, just buy the medicine and u shall be well. Next time, na HIV u go catch.
Try this i think d poster was serious or better still try ur doctor. Pele, but in this age u better wear rain coat HIV no dey show 4 face
|
|
|
|
|
|
doncaster (m)
|
Chei I don die!! thanks for all the reply. Last night was the worst so far am going to my GP this morning. I will let u people know when it is diagonised. Thanks once again.
|
|
|
|
|
|
pin4eva (m)
|
meet some of these Yoruba women that sell local medicine. tell them to mix anything for u. just anything I feel ur pain sha, n i wish u quick recovery.
|
|
|
|
|
|
snugle
|
@ Thoniaslim I wonder how u sit on your PC and pass out judgment on everyone like you've got it all figured out. I suggest u snap back to reality because evryone has made mistakes and u aint no exception.don't act like u r perfect!
@ Poster I think you should go see an doctor.Thirst and itches are possible symptoms of "The-one-that-shouldnt-b-said"
|
|
|
|
|
|
blogtech (m)
|
Whats the beef, can't you speak for yourself and give thoniaslim a break by the way she wasn't refering to you. @Topic. Guy O.Y.O 4 you. anyway enjoy! 
|
|
|
|
|
|
ThoniaSlim (f)
|
@blogtech exactly, help me tell am oh. monkey dey sleep trouble come wake am up.  @snugle it amazes me, that out of others who made their comments, you singled me out. well look here, if you got a beef with me, then come out straight and say it. you don't know shit about me,everyone's got an opinion, and i don't give a hoot if you accept my opinion or not. i would still say what i think is right. moreover whats your business with my reply, its not like its your thread. As blogtech said, you speak for yourself, and if you can't do that without going about putting your silly head where it doesn't belong, then shut the f***k up and pass.
|
|
|
|
|
|
|
|
Jakumo (m)
|
Doncaster please accept my hearty congratulations on this monumental achievement.
You have boldly gone where few mortals venture, and in the process you have earned your Red Wings. The only way to stop the case of industrial-strength jock itch currently invading your shorts is for you to perform cunnilingus on a menstruating camel, but this will be a small price to pay for the rare honor bestowed upon you in that bloody and heroic battle for carnal knowledge.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
insert your private in h2so4,it'll stop itching
|
|
|
|
|
|
|
|
Zandra1 (f)
|
Ha ha ha ha ha ha  . I can't stop laughing. Some nairalanders are way too funny. @ poster due to ur posts and some replies here am still laughing so hard that I can't think of a remedy to ur problem right now. "The only way to stop the case of industrial-strength jock itch currently invading your shorts is for you to perform cunnilingus on a menstruating camel," @ Jakumo, with ur advice u most def. have solved the poster's problem  . Funny indeed.
|
|
|
|
|
|
Queenzy (f)
|
Good for you!
|
|
|
|
|
|
Jairzinho (m)
|
Really sorry, i'm sure you won't make this mistake again. Lets know what came out of your meeting with your doc ! *for educational purposes of course* 
|
|
|
|
|
|
ilugunboy (m)
|
@Poster,
Accept my sincere and honest symphathy!. please try all the suggestions up and one will definetly work especially the one from saucekid.
|
|
|
|
|
|
|
|
doncaster (m)
|
I am finished, my GP told me their is nothing he can do as as my test has nothing to show. Please am not in Nigeria can somebody help me with any of the trado medicine sold in Nigeria buses. This Oyibo woman has killed me, he is married to a Yoruba guy but the husband is in Nigeria since xmas. Please God help me. The worst part is that am drinking too much water to the extent that people have noticed it. What shall i do?
|
|
|
|
|
|
Akinagirl (f)
|
oh damn you stupid!  lmao
|
|
|
|
|
|
|
|
Queenzy (f)
|
GO back and mess her while she's on her period Psycho! 
|
|
|
|
|
|
Jairzinho (m)
|
I am finished, my GP told me their is nothing he can do as as my test has nothing to show. Please am not in Nigeria can somebody help me with any of the trado medicine sold in Nigeria buses. This Oyibo woman has killed me, he is married to a Yoruba guy but the husband is in Nigeria since xmas. Please God help me. The worst part is that am drinking too much water to the extent that people have noticed it. What shall i do?
Arghhhhh ! Adultery ?!!  You ate the forbidden fruit & the husband na Yoruba guy?? Anyways relax,its definitely not Magun,else u should be dead by now. Your GP should at least have recommended anti-biotics and some drugs/ointment to suppress the itching?? Try that for a few days & revert 
|
|
|
|
|
|