|
tufe (m)
|
transfer of yaps. . . . . . never heard of that 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
now you've heard of it
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
make your posts explicit
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
exactly.
the guy dey sound dull to me
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
And will also post a #50 note to u for a nice job
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
see what we are saying. u just dey post things wey dey vague. try to make sense young man 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
I don dey talk am, na who register sucess123
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i believe someone must have been high the day that failure of a guy got registered 
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
figure it out men
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
ben jay still dey dizzy frm drugs wey them give am for san quentin 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
no wonder the guy just dey contra-yarn carelessly
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
as u don do tire
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
y i no go do when people like u full this forum
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ha ha ha if u no like my type hang yourself 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
it has happened before
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i know it has and it will again
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
counter allegations
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
na she know wetin she dey do
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
Coughs badly @ u too dummies
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Clem shun that mumu boy wey them dey call Ituen. From I'm nick self u suppose knw say I'm brain dey cut network like MTel Network.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
I wont be suprised if ur famil still dey suscribe to that network
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Later u go know who and who be small boy. U can't defend a little diss without involving parents. giggles. . The way u worwor self i doubt if u get any. 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
See you wey wan cry about dissing parent for the other posts U no get shaking sha. If u feel it ur parents i'm talking about, then give me their number and i'll send them an apology. SILLY BOY 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
silly boy that lived in the ceiling
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
saucy how far now,
i dey mis u 4 d oda thred oooo
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Nice one Ituen. SHows how matured u r. Guess we all can't be matured and speak coherently 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you don speak your mind now?
|
|
|
|
|
|