People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: October 13, 2008, 01:35 AM
249169 members and 147747 Topics
Latest Member: Masloasa
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Culture  |  People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills  (Read 1975 views)
replenish (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #32 on: April 02, 2008, 04:04 PM »

how all of una dey. she una de jolly jolly as me sef dey jolly.
ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #33 on: April 03, 2008, 01:50 AM »

GrinCheesy i don laff commot teeth sef  for  d i s   yard!  Cheesy

see as opata full ground!  Grin

pipol wey dey arrange pomushele(girl)  Grin and pipol wey dey arrange pous Grin Grin' abi na soup?

make me sef carry jolly  ,carry ma yansh comot sef!

all of una i dey hail oh !  Grin Cheesy Grin Cheesy Cheesy Grin

@ thread starter  u do well sef!  Grin
akins4 (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #34 on: April 03, 2008, 02:31 AM »

everybodi,  kei kene mmenu(weytin dey hapen),  hope say una dey miliki(for) your side?,  nna ehn how i wish

say everybody wey fit enter ibudoyibo(yankee) with me make una come enjoy weytin dey for bigbrothers,

though i be yoruba boy but at least i fit talk sumtins for ibo wey go make everybodi jigijigi(shake),

make una dey sempe(cool),

nna bia(i dey com),
Zandra1 (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #35 on: April 03, 2008, 05:07 PM »

I guess some people are speaking the 'real' pidgin and, I don't get some of the stuff they said  Cry
gilgee (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #36 on: April 03, 2008, 09:18 PM »

I salute una ooo. Make I go pack my squad come jokes section, we need to cause katakata for here.
crisp
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #37 on: May 19, 2008, 12:12 PM »

Una don tire to post? Why everybodi just dissappear like say ojuju dey come this forum. Na wah for una o
jennykadry (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #38 on: May 19, 2008, 12:25 PM »

seee me hiaaaaaaaaaaaaaa ooooooo,gorund no too level na hm make me never vomit myself enter hiaaaaaaaa,how far my people?hope say d go dey go well well Wink
darfur (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #39 on: May 19, 2008, 10:01 PM »

o'boy, e be like say pidgin differentiate into assents and dialects Grin

some peeps pidgin na kasala Grin
to decode de yarns na real full time job Grin Grin

smile4kenn (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #40 on: May 20, 2008, 11:22 AM »

@darfur

I feel your yarns,

the thing about pigin be say,  make e just sound like pigin, then e go make sense
drrionelli (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #41 on: May 31, 2008, 01:05 AM »

Since I've been here at nairaland.com, I've tried to familiarize myself with Pidgin.  Several fine people whom I've encountered here have been helpful to me in that regard.  To those persons I am, and shall remain, grateful.

However, allow me to address this to everybody.  I would like to learn Pidgin, so that I may more readily understand some of the postings made here (and for a possible trip to Nigeria, as well). 

Is there a good method of learning it?  Do I have to simply struggle through reading it and trying to approximate its pronunciations?   

What do you suggest?

ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #42 on: May 31, 2008, 01:10 AM »

@ drrionelli

 try learning   Hawaiian pidgin English , that is the closest thing to Nigerian pidgin English, i think you will be better able to understand 9 j a pidgin  then  Cheesy
replenish (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #43 on: May 31, 2008, 01:25 PM »

I hail una oh.
drrionelli (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #44 on: June 02, 2008, 08:31 PM »

Ah, the ever-charming ikamefa!   Grin   Certainly you know that it is you to whom I refer as one of the people who have graciously and generously assisted me in my quest to learn Pidgin (the ever-chilly iice is one of the others!).   

Is the language pronounced in a phonetic way, i.e., is it largely pronounced the way it would seem to be in proper English?

Example Is "sabi" pronounced sah-bee
                 Is "una" pronounced ooo-nah or yoo-na?   
ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #45 on: June 04, 2008, 12:58 AM »

Quote from: drrionelli on June 02, 2008, 08:31 PM
Ah, the ever-charming ikamefa!   Grin   Certainly you know that it is you to whom I refer as one of the people who have graciously and generously assisted me in my quest to learn Pidgin (the ever-chilly iice is one of the others!).   

Is the language pronounced in a phonetic way, i.e., is it largely pronounced the way it would seem to be in proper English?

Example Is "sabi" pronounced sah-bee
                 Is "una" pronounced ooo-nah or yoo-na?   

 Embarrassed

as to the second part of your question : erhmmmmmmmm i nor sabi oh "  Grin "

for real though! i grew up listening  to and then being able to speak pidgin, never went to schoo to learn it ( like any other 9 j a child)
so that pronounciation thingy up there  " i nor sabi"   Grin Cheesy
like i once told yah get a good book on pidgin english  Wink or prolly some other folks in here can help you  clarify that dear!  Grin
omoovie (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #46 on: June 06, 2008, 09:27 PM »

WHOOOOWHHHEEE! I LOVE THIS!! Yayyy! I love rapping pidgin! Wetin dey? Which kain yannings una want I get pidgin slangs wey go tumble tower of pisa once no shakement!
omoovie (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #47 on: June 06, 2008, 09:31 PM »

Shuuu! Ikamefa e be lai say da oyibo bros wan tek style dey toast u oh! Kai! Kai! Kai! Rovu wirrout Rangwayge! Abeg make una carry una transcontinental toasting go another side u hear? As me ah no dey get toasting you too must not get toasting! Angry I go spoil una under-G runs! Eeehhhn bodi dey pepper me! Oya! 1, 2! Carry go! "The ever charming Ikamefa, " Eeeeuuuuuwww rovu nwantintin! LOL.  Wink

Amsky, Area don land! Wey levels make I brutooth all de peeps wey dey Nairaland! I fit scatta & dismantle bomb with my Waffi pidgin!

Naija until we kpeme (delete/revert/kpai/die)!
ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #48 on: June 10, 2008, 09:26 PM »

shuo@ omoovie

why bodi dey pepper you na? you  for cool-down grab one oyinbo bros too  na!, mean while carry yah wahala go front small!

makaginni!   Cheesy
Ikomi (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #49 on: June 10, 2008, 10:02 PM »

Quote from: ikamefa on June 10, 2008, 09:26 PM

shuo@ omoovie

why bodi dey pepper you na? you for cool-down grab one oyinbo bros too na!, mean while carry yah wahala go front small!

makaginni! Cheesy

Make una see Ika oooohhhh, where u go since? Long time no see. If u nooo tell me where u go since u go see gbege.  Angry
omoovie (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #50 on: June 11, 2008, 03:44 PM »

Quote from: ikamefa on June 10, 2008, 09:26 PM

shuo@ omoovie

why bodi dey pepper you na? you for cool-down grab one oyinbo bros too na!, mean while carry yah wahala go front small!

makaginni! Cheesy

No-oh! I no go go front lai lai! I go turn maiguard shine torchlight for una eye! All deez shidrenses of now-a-days! I for grab one but all de ones wey dey where I dey no too carry_____se you get?  Shocked Wink Grin LOL! Like sai na da one man wan chop! LOL. E don run? Wey e dey make una continue una underGizee!

Quote from: Ikomi on June 10, 2008, 10:02 PM
Make una see Ika oooohhhh, where u go since? Long time no see. If u nooo tell me where u go since u go see gbege. Angry

Ikomi na ur wife abi na ur sista? LOL I be amebo no vex! Je jeje!
ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #51 on: June 11, 2008, 07:50 PM »

Quote from: Ikomi on June 10, 2008, 10:02 PM
Make una see Ika oooohhhh, where u go since? Long time no see. If u nooo tell me where u go since u go see gbege. Angry

ikomi  i sabi you?  Grin Grin nor be only gbege! kwapata nko?  Cheesy yeye!

Quote from: omoovie on June 11, 2008, 03:44 PM

Ikomi na your wife abi na your sista? LOL I be amebo no vex! Je jeje!

wetin kwonsain you ohhhhhhhh!  Grin Grin Grin
Uche2nna (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #52 on: June 11, 2008, 07:52 PM »

**** subscribing*****
omoovie (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #53 on: June 11, 2008, 08:38 PM »

Quote from: ikamefa on June 11, 2008, 07:50 PM
ikomi i sabi you? Grin Grin nor be only gbege! kwapata nko? Cheesy yeye!

wetin kwonsain you ohhhhhhhh! Grin Grin Grin

Pssshhhhewwww! What kwonshains me kwonshains u and kwonshains the whole population of Nairaland se u get? Eh-hen! Wey this yor awol toaster e don select comot, mek e kom back naaa! I dey wan see as onye ocha peeps dey perform their own "1, 2, collect d kokolet" so e go be my own practice round wey them dey toast me! Oya I don wear glass wey d bobo mek I begin take notes!

Today's Lesson:

drrrrrr*Inosabiagain*(a wandering onyeocha) vs. Ikamefa (a home-grown kokolet)
conduct a series of experiment wey fit or fitn't end fo insai shursh!

Watch kiafully to c if drrrrrr*abegwareva* manages to catch this elusive babe or if na porto porto she go rub 4 in face!

scribbling furiously!
ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #54 on: June 11, 2008, 08:45 PM »

Quote from: omoovie on June 11, 2008, 08:38 PM
Pssshhhhewwww! What kwonshains me kwonshains u and kwonshains the whole population of Nairaland se u get? Eh-hen! Where is your awol toaster he should come back naaa! I dey wan see as onye ocha peeps dey perform their own 1, 2, collect d kokolet so e go be my own practice round wey them dey toast me! Oya I don wear glass wey de man mek I begin take notes!

Today's Lesson:

drrrrrr*Inosabiagain*(a wandering onyeocha) vs. Ikamefa (a home-grown kokolet)
conduct a series of experiment wey fit or fitn't end fo insai shursh!

Watch carefully to see if drrrrrr*abegwateva* manages to catch this elusive babe or if na porto porto she go rub 4 in face!

scribbling furiously!

omoovie carry yah wahala go front ohhhhhhhhh!! see as persin carry head shook for another persin bixnix, i sey go find yah own onye ocha na! "  Grin "
i look like lab experiment to you  Cheesy hah! nairaland we hail thee !  Cheesy
omoovie (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #55 on: June 11, 2008, 08:49 PM »

I no need onye ocha when I get gamuchi-gamuchi-gam-gam! D gamuchi-gamuchi do me! LOL. Speaking of which I c say u sef dey gamuchi ihn land, how di place be sef? My gamuchi say e want mek we travel go dia. If man watch dia film e dey be me laik say them dey quite similar to our own peeps. Na so abi no be so? Tru talk oh, I wan kno before I carry myself enta palava or cause kasala 4 pesin.

Come to think of am, wetin this drrrr*chai!Chineke!* guy appearance be sef? Una don torchlight am before?
ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #56 on: June 12, 2008, 08:20 PM »

LOL @ gamuchi! gamuchi ! gam ! gam! "  Grin "

oh you dey yarn about my desi numberi-land?  Cheesy,tell your gamuchi make hin bring you come!  Tongue of course they are similar to our own peeps  Grin

tourchlight who? , what?  TongueGrin "
i no sabi wetin you been dey yarn oh! Cheesy , maybe if you talk am for sanskrit or tamil i go hear you wella "  Grin "
omoovie (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #57 on: June 12, 2008, 10:18 PM »

Quote from: ikamefa on June 12, 2008, 08:20 PM
LOL @ gamuchi! gamuchi ! gam ! gam! "  Grin "

oh you dey yarn about my desi numberi-land?  Cheesy,tell your gamuchi make hin bring you come!  Tongue of course they are similar to our own peeps  Grin

tourchlight who? , what? TongueGrin "
i no sabi wetin you been dey yarn oh! Cheesy , maybe if you talk am for sanskrit or tamil i go hear you wella "  Grin "

O-oooh! Ojoro! No b lie! Make I yan kpata 4 sanskrit or tamil! No b only sanskrit! Chicken scratch nko? My bobo been b Tamil oh, lol. Even though d bobo don b past tense we still dey go ihn gamuchi land. This na one relationship wey I comot amicably and I dey very proud of how I conduct myself! Area! We no dey carry last! Me and ihn go stay good friends 4 a long while. Ihn na correct guy so man no go vex. NEways me dear, "torchlight" = see/meet. I bin think say u fit dey follow my waffi/baffi yannings. If d tin too hard, I get levels oh. I fit shift am to gear 1.  Tongue LOL.
ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #58 on: June 14, 2008, 04:46 AM »

Quote from: omoovie on June 12, 2008, 10:18 PM
O-oooh! Ojoro! No b lie! Make I yan kpata 4 sanskrit or tamil! No b only sanskrit! Chicken scratch nko? My bobo been b Tamil oh, lol. Even though d bobo don b past tense we still dey go ihn gamuchi land. This na one relationship wey I comot amicably and I dey very proud of how I conduct myself! Area! We no dey carry last! Me and ihn go stay good friends 4 a long while. Ihn na correct guy so man no go vex. NEways me dear, "torchlight" = see/meet. I bin think say u fit dey follow my waffi/baffi yannings. If d tin too hard, I get levels oh. I fit shift am to gear 1.  Tongue LOL.

Grin " kwamputu! putu ! putu pam !  Cheesy

them tell you sey i nor sabi sey to torchlight na to don see the persin before?  chinekeee! see as this waffi persin just take style twist my yarns and de tin wey i been dey talk sef !  Tongue( i dey takee style run  Cheesy you dey take style pull me back)
back to the torchlight thing sef! i don ask you  sooooo teyyy! ,grow hunch back sef Grin if i don torchlight  this onye-ocha before nko?  Cheesy wetin kwosain you?
i neffa see pesrin wey hin nose long this yah level sef!

so your ex gamuchi wan carry you come jaipur!  Grin, Tongue Tongue, so wetin your current gamuchi go dey do?  Cheesy siddon dey look una?  Tongue Grin Grin
debosky (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #59 on: June 14, 2008, 04:47 AM »

siddon dia make pant dey wear you.  Grin

Ika6 come back on YIM jo  Tongue
stillwater (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #60 on: June 14, 2008, 04:59 AM »

Quote from: ikamefa on June 14, 2008, 04:46 AM
" Grin " kwamputu! putu ! putu pam ! Cheesy

them tell you sey i nor sabi sey to torchlight na to don see the persin before? chinekeee! see as this waffi persin just take style twist my yarns and de tin wey i been dey talk sef ! Tongue( i dey takee style run Cheesy you dey take style pull me back)
back to the torchlight thing sef! i don ask you sooooo teyyy! ,grow hunch back sef Grin if i don torchlight this onye-ocha before nko? Cheesy wetin kwosain you?
i neffa see pesrin wey hin nose long this yah level sef!

so your ex gamuchi wan carry you come jaipur! Grin, Tongue Tongue, so wetin your current gamuchi go dey do? Cheesy siddon dey look una? Tongue Grin Grin

This one na conc. broken. Wetin you just yan  here? I'm confused. Tongue Cheesy
ikamefa (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #61 on: June 14, 2008, 05:01 AM »

Quote from: debosky on June 14, 2008, 04:47 AM
siddon dia make pant dey wear you. Grin

Ika6 come back on YIM jo Tongue

 Wink

Quote from: stillwater on June 14, 2008, 04:59 AM
This one na conc. broken. Wetin you just yan here? I'm confused. Tongue Cheesy

me sef don gauge! "  Cheesy " i nor sabi ask me tomorrow by 12pm !  Cheesy Cheesy
drrionelli (m)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #62 on: June 15, 2008, 04:08 PM »

Please keep this thread going.  I think I'm actually learning a bit!   Grin

(albeit very slowly)
omoovie (f)
Re: People Wey Sabi Writ Pigin: Make Una Show Una Skills
« #63 on: June 15, 2008, 05:32 PM »

Quote from: drrionelli on June 15, 2008, 04:08 PM
Please keep this thread going.  I think I'm actually learning a bit!   Grin

(albeit very slowly)

My question drrionelli because I have seen your posts before and when this question has been posted to you u have either played the clever dodger, deflected by feigning you are being unduly attacked or posted an answer that isn't concrete.

Here are the questions:
Why do you want to learn pidgin? For what purpose? Are you married to a Nigerian? Are you friends with one? WHAT IS UR PURPOSE FOR WANTING TO LEARN PIDGIN? Most of the other non-Nigerians that are on this site are either married to one, have dated a few or are good friends with one. You have all these questions on our language and culture. That's all well and good. I'm flattered that an oyibo person wants to learn about us. I have only 1 question that I really need the answer to, why do you want to learn pidgin?

 Challenge To All Northerners: Educate Your People  Igbo Girls .  Why Do Igbo Men Marry Late At Age Bracket (45,50,60), Or Is It Their Culture  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.