|
clemcykul
|
yes na the hammer we use fix some nails wey we take put our frames  ryte now na lola iteun dey hammer 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
why are u changing the subject matter. . . . miggy is wipping your househelp, and you are looking for satisfaction everywhere.  meanwhile, i sent Lola to harvard to further, ituen dey creeks for ph, so how the two take relate na
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Na for dream them relate.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u dey mind tufe, yaba never finsh the work wey start for him head.
so i go condone the misyarns
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Na when you turn to male Clemcy? I don dey fear oo. 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
haba clem, my madam, my oga, my aunty, my lord. why u dey yarn like this na. u sef knwo say all na joke.u dey vex fro me now? oya, i'm sorry 
|
|
|
|
|
|