|
Lolabbey
|
wetin u dey hmmmm 4
u no lik as i dey dash my dear kisses
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
So i gueess tufe isnt matured or ready for a relationship
|
|
|
|
|
|
Olajide200 (m)
|
That's a nice one, I really love those jokes. Could'nt help but laugh. Impressive
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
are u really sure u don't need help
|
|
|
|
|
|
Ninjabyte (m)
|
e dey pain me ooo
Lola, wetin dey pain u. Abeg tell am make e do am sofri sofri u hear. Tell am say next time, make e wait till u lubricate first
|
|
|
|
|
|
Olajide200 (m)
|
Maybe we need to go for a mental test together, or what do u feel?
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
believe me u don't need a mental test anymore, it is already a none fact that u in the wanted list, mad patient
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmmm thngs don dey apen 4 this thred oooo
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
wetin u dey hmmmm 4
u no lik as i dey dash my dear kisses
i love the virtual kisses, they look real @Ninjabyte, u sure say na ninja bite u because with ur post, e be like say na sontin else bite u
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
weda na snake byte 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
ninja u leave am? abeg fight am
|
|
|
|
|
|
Ninjabyte (m)
|
@Ninjabyte, u sure say na ninja bite u because with your post, e be like say na sontin else bite u
Webdizzy, no be ur fault na. Se being on d web dey make u dizzy. No wonder u dey see kisses when there are none. Abeg save d little money wey u dey use buy ticket for cafe use am buy tampon for ur girlfriend if any girl fit manage u since na virtual kisses dey turn u on for this val u hear? Call me on my NEPA line if u need mo val suggestions
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
na wh ooo,
tessy u be attacker?
ninja u sef don fire web back
|
|
|
|
|
|
Lohlarh (f)
|
Lola, na wah 4dis ur thread o  m enjoyin myself
|
|
|
|
|
|
Ninjabyte (m)
|
U c am, d guy don take my advice. I'm don logoff. Good boy.
Lorlarh, welcome ooo. I missed u.
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
lorlar ninja dey mis u oooo
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so some people don dey miss demself already
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
keep enjoying urslf jare ore mii
i dey gbadun u jare
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
na so we c am ooo,bt sure lorlar no dey mis am
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
me sef,i dey miss you my dear
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
wh saucy dey mis again, na wah oo
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na you i dey miss
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hehehe, mis me ke? mak tufe knw hear that one ooo 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
and if he hear nko
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
i jst dey pity u
|
|
|
|
|
|
Ninjabyte (m)
|
Saucyboy, u too one miss somebody? Na .I'm u com carry lola dey miss. Hmm, Lola take style miss small na. But my own kain miss wey i dey miss Lorlahr no be una own kain one fa. I dey miss am d way George Bush dey miss Sadam Hussein. Una understand?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmm,
we more dan understood,
u be ilorin guy ?this ur fa fear me oo
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you sef notice am
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
i notice am wella
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na kwara boi
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
na omo ilu oke be that 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
how you take know?
|
|
|
|
|
|