|
saucekid (m)
|
na webdezzi be that,he come dey lie ontop the poor dog
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
sauce are u sure of what u just posted.hmmmmmmmm wonder shall never end 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i am sure of what i said my intelligence proved it 101%
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@saucekid na wah oooo,this one wey ur inteligence pass 100% so.u don ja scale ooo 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
thats the priviledge of being in government
|
|
|
|
|
|
afribabe (f)
|
whatever. A dog or man, any diff? i don't think there's any.
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
afribabe u be new comer you wan begin fight abi?what do you mean by no diff between dog and man? don't let my anger pour upon you ooooo because you go just dey moan pass cloud 9
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmm afribabe becareful,ur senior saucekid dey warn u ooo 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
tell her ooo
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
i sure sey she don hear.abi american babe sory afribabe 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so lola,how about me and you uhm,uhm?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
E tire me now,so i begin dey wonder 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
no wonder too much come YIM make u know better 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
i no see u online now
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i dey online just buzz me
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
saucy whre u dey now,i cnt sine in again ; 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i dey here patiently waiting
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
patiently waitin? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
*singing 50cents patiently waiting*
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
dnt be too patient or else.wom ma gbe nnkan gba egbe ooo
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
saucy are u stil waitin patiently?
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
dnt be too patient or else.wom ma gbe nnkan gba egbe ooo
Hmmm, like what
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@tj ameebo 
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
I wont mind as long as it has nothing to do with the rod (i know you like rods)
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmmm,i reserv my comment
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
another gbeborun 
|
|
|
|
|
|