|
tj_tj (m)
|
una dey try tlk say na me be the zoo keeper? i agree as far as i no be lion or gorilla
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
since u don agree sey na u be d zoo keeper that means u go knw d lion and gorilla abeg tel us now or will u tel me in private 
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
when time reach u go noe them. u fit be one of them oo
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hahaa tj u dey fear to mention deir names abi na me u wan implicate abi? olorun oni fun e se 
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
ure such a racist
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
@ ituen ya or na spcecist u want make i call am?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
All of the below is accepeted
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
all of d beyond is aceptd
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
all of d beyond is aceptd
ARe u devil's aunty
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
may be u'r devils uncle 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Then maybe we are both related 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
u no wan answer me
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
That makes us a little bit compactible, shey?
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
nice joke Lolabbey
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@ituen definitely yeah
tessylady thnks dear
hw are d twins doing
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
they are bulky 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmm realy wish i could se them now 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
no way i dey fear all una for nld the last time someone nurse tried to poison the twins
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Sweetie, are u sure? this can't be happening
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
i be dey think sey u trust me now
am sure u ar kidding nity cnt do that,she is not d jelos type ,
soon nity will have triplets so her weeky allowance will increase to 7000pounds.ituen understnds this beta
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
I know my wives don't have stress at all
I can increase allownaces if there are grievances
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
what da devil is going on here 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Oh, ur back We were having family discussion
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
fcuk you, and fcuk ur family shit. u double crossing snitch 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Hmmm temper temper
would get u nowhere.
We can settle this amicably
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
better start talking. . . . . .
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
How hard can u drive a bargain?
|
|
|
|
|
|