|
kronkykay (m)
|
hmmmmmm
what a way to woo a girl, **** segun, i hope say lola no be the first girl oh.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
The boy never attain puberty yet
And im get mind to dey call nightnurse name
Slap dey hungry some people oh
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
them don dey chop liver inside the menu
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
:The menu is:
Strolling with big boys and laughing at senior jokes.
Na im make am come dey get liver
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
we need to stop them from eating with us
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
sure, they need a different plate to eat from, plate ke, that will mean rubbing shoulders with us
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
they'll eat from their palms
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
thats fair enough
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
fair deal
How do we implement it?
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
na wah, webdedzzi of y'day too don dey find how to comot person for seat.
wetin we no go see fro nland?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na im godfather, saucekid dey back am up
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
LMAO ituen ,d menu is appetizing ! 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na the problem. The menu sweet na im dey bring all these problems
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
Kronkarykay, Next time please spell my name correctly
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you wey dey complain say them no spell your name correct you no even spell person name correct
abi you want make i revoke my godfadarism certificate?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
No do Saucekid,
THe kuvuki gods still dey valentine. Make u no disturb them
|
|
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
make una leave web alone,
when small pikin begin cry, na 2 things them go do to am; either them give am slap for nyash abi the put bottle for im mouth.
i hink i'll take the first option.
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmm na wah ooo. kronkay i recomend d 2nd option for d small pikin 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmm na so we see am,na real pikin 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yes na real pikin because na leaf them dey use for am as napkin
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
Mr ituen i doesn't blame u at all!
kronkykay u beta come learn from the masters.
and saucekid i ll rather leave u alone because your name says it all.
ITUEN You talk like rowan atkinson so i ll not take u serious because i don't want to waste my bomb on u.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
only u seun  what are you saiding 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
obviously,this na the rantings of a depraved mind
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
like i said earlier saucekid.
u are a saucy kid!
shikena.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
hi lolabbey,
it was u i was looking for until one saucy kid rudely interrupted my flow.
so bawo ni? clem i dey feel u o jare.
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
SEGUN HOW You DEY? wetin dey hapen now,y them dey fire u like this 
|
|
|
|
|
|