Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: October 07, 2008, 09:17 PM
247293 members and 146270 Topics
Latest Member: Boyclorlesson
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Jokes Etc  |  Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
Pages: (1) ... (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (22) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz  (Read 4256 views)
segunpc (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #256 on: February 18, 2008, 04:28 PM »

its sheer jealousy.

but don't worry playa hataz get hypnotised at last
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #257 on: February 18, 2008, 04:38 PM »

thank God oooo Cheesy
saucekid (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #258 on: February 18, 2008, 04:42 PM »

so,baboon get flows now
clemcykul
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #259 on: February 18, 2008, 04:46 PM »

saucy na wetin now Huh

curry still dey work for ur head kwo Huh which one kom be baboon abi na ballon u wan type Huh Grin Grin Grin

mind ur sef o Grin
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #260 on: February 18, 2008, 04:49 PM »

make he min himsef big time else GBEGEDE MA GBINA   (somtin wey never hapen before go hapen)
saucekid (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #261 on: February 18, 2008, 09:38 PM »

hmmmmmmmmmmmm
segunpc (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #262 on: February 19, 2008, 09:20 AM »

clem and lola u need not caution him! he just can't control himself "just like a pig"

u don't expect a neanderthal to behave like we! do you?

ur problem is simple and its "no moral upbringing". But don't worry i can cure it.

U just have to go into the forest where morals is no needed.
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #263 on: February 19, 2008, 09:22 AM »

hmm,

segun is such a good adviser Cheesy
segunpc (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #264 on: February 19, 2008, 10:01 AM »

hi lola its always a pleasure to know u r around Wink
clemcykul
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #265 on: February 19, 2008, 10:04 AM »

seun sauce na the commander in chief of kuvuki, tamper with dread! Grin

lola see seun wan smuggle u now Grin i no dey o Grin
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #266 on: February 19, 2008, 10:05 AM »

eyhaaaaa,

am blushing Smiley Smiley Smiley Smiley

so hw u dey
segunpc (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #267 on: February 19, 2008, 10:43 AM »

clem its segun not seun, both ve meanings.

clem how u dey na?

i hail o.
folly69 (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #268 on: February 19, 2008, 10:52 AM »

Quote from: segunpc on February 19, 2008, 09:20 AM
clem and lola u need not caution him! he just can't control himself "just like a pig"

u don't expect a neanderthal to behave like we! do you?

your problem is simple and its "no moral upbringing". But don't worry i can cure it.

You just have to go into the forest where morals is no needed.
chai, chineke sauce na u b this? Grin Grin
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #269 on: February 19, 2008, 10:53 AM »

hmmm,

na so we see am oooo
clemcykul
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #270 on: February 19, 2008, 11:01 AM »

na so i see am Grin but folly why insert am na u wan add fuel to fire Huh

segun i dey hail u well well,

this wan wey u dey hail me so, no come beg me transport fare o Grin
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #271 on: February 19, 2008, 11:04 AM »

na wah oo,

na so him dey beg before Cool
clemcykul
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #272 on: February 19, 2008, 11:08 AM »

lolly baby u like trouble Grin

segun na my ryte hand i no wan enter am Grin me and segun get understandn Wink
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #273 on: February 19, 2008, 11:12 AM »

but clemcy na u talk am now,

abi u don forget sey d post stil dey dere Cheesy
segunpc (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #274 on: February 19, 2008, 11:42 AM »

clem and lola una no go finish me with una mouth o.

well sha clem i no wan tax u but its just brotherly love.

and lola na my person. so, no shaking Grin
clemcykul
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #275 on: February 19, 2008, 11:57 AM »

yesh no shaking Grin
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #276 on: February 19, 2008, 11:58 AM »

SEGUN NO WAHALA now,''

we are 4geda Grin
webdezzi (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #277 on: February 19, 2008, 12:14 PM »

i will be back for you kontry
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #278 on: February 19, 2008, 12:23 PM »

wetin kronty do u now
clemcykul
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #279 on: February 19, 2008, 01:08 PM »

lola he is dreaming, na dia type dey hold meeting for dream, dey waka for real lyfe oyibo say na sleep walking Grin
segunpc (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #280 on: February 19, 2008, 01:44 PM »

lola and clem what r we ving for lunch?
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #281 on: February 19, 2008, 01:49 PM »

umm,

well what do u sugest and lets hear frm clem too Tongue Tongue Tongue
segunpc (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #282 on: February 19, 2008, 02:37 PM »

well just in case una agree on anything make una no forget me o!

because am famished Embarrassed
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #283 on: February 19, 2008, 02:46 PM »

no wahala now

ma JAAESI,

Grin Grin
saucekid (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #284 on: February 19, 2008, 02:56 PM »

so segun don mature to dey call me neanderthal?
anyways,young shall grow so i no blame am
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #285 on: February 19, 2008, 03:09 PM »

and d old shall die Grin
saucekid (m)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #286 on: February 19, 2008, 03:14 PM »

starting from you
Lolabbey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz
« #287 on: February 19, 2008, 03:22 PM »

but an u dey claim old now,

me i stil be ayounge Grin
 Scrabble   Year 3000 In Pictures  Sex Code!  Page 2
Pages: (1) ... (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (22) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.