|
ifyalways (f)
|
mon cherie,ca va bien,merci. et toi?  tufe ,no, not yet.am happily single and not searching  sauce have a nice weekend 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
**gilgee forces his way into Ify's life; and they become happily entangled in the web of E-love **
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
. . . . . . you too dream
@ ify mon cherie, ca va bien merci,et vouz?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
abeg abeg abeg, carry your french go somewhere else. this na naijaland, bring pidgen come 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na wa oh
People french dey like second hand english
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . . . , them dey feel fly na
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
See as Sauce dey rape french without condom. 
Some people mind dey for back ooo. . . . . . Tufe you mean sey sauce dey fly? Hope nobi wetin I dey think ooo?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . . na you know where ur mind dey go
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
happy sunday all and don't you all forget that this week is bla bla bla wk. bla bla bla anyone you want,anywhere anyhow. 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
in the process of the bla bla make una remember use ,
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
**takes ify to one corner, rubs her anointing oil, and the bla bla ing begins**
|
|
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
nuff of bla bla and face d biz of d day
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
clem, all these bla bla bla i see all the time on this land is all your fault. you have made new comers become perverts from the very first dey they signed in. what a leader you are 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
A connoisseur of bla bla.
Clemcy, I raise 1 leg and two hands take hail you oo.
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . . . feel free to fart in her face while your leg is up
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Suffrey roll ooo make bed bugs wey dey your rug no finish you this night.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
uhm. . . . . . . . bad leadership
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
uhm. . . . . . . . bad leadership
Referring to?
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
please o mr.tufe can u please tell me the meaning of TUFE.
I ve something in mind but i want u to come first.
because u sound like one , (never mind)
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
Referring to?
you. . . . .wetin u wan do? the meaning of tufe for kuvuki language na bad omen
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
sauce 10x so much!
this is the 2nd time u ve done me good and i promise to pay u back when i arrive kuvuki land.
and as for you tufe i tot as much but i never wanted to burst the bubble.
i ll set u up tufe i promise u (my boys folly and damn na them i go send to you).
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lmao Tufe heheheheh bad omen 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@segun
you don already miss road, because damn and folly be my people. try find someone else, better still, why you no come yourself. I go show you night mare on elm street for here.
@ify,
how are you doing Ma Lady
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
**peeps in and waits behind the door**
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
and slams door on his face ooops sorry 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . no need for apologies
good one
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
looks behind de door and hits again hiss and moves on 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Dodges the attack and spits on him. MuMU
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
oh ic say ur mouth don bend that is why u can't complete ur words eeeya tori
|
|
|
|
|
|
|
|