|
tj_tj (m)
|
i be wan ask that question 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
what topic? do u mean d topic abc, z or what ify dear waiting 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
what topic? do u mean d topic abc, z or what ify dear waiting 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@ tj
same hre?didnt get that
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
tj, i stil dey wait u ooo
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
why u no ask ify
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
she no dey online now 
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
be patient the patient dog eats the fattest bone. u noe why? because the other dogs have eaten the meat
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmm reme i no b dog now i go prefer meat and not bone
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
D patient dog eats the fattest bone na 1945 story oh
If u dey chop the small small one u dey see for eye, e fit cover up pass the fattest bone sef
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@ tj sebi i talk am me i be even think sey na 1822 story self 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
I bin don tell my grand children back in 1920
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
u don tel your grndchldren since 1920
na wahh ooo
how old com be d grat grandpa
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
@Lola
Since 1920, i dey do my steady 50pressups, 50 pushups, 50 situps, 80 bench presses
and ask my wives , i look fit like i'm 25yrs old
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
waooooooooo would like 2 recomend this to my, fill in da gap no wrong guess 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
recommend this to TUFE
I hear say na cabin-buscuit chest im get
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ituen i don tel u sey mak u no ges rng and dere u are 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
Tj what was the topic again ?. . . . . 
|
|
|
|
|
|
sincity (m)
|
@ituen, the rite guess is sincity 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
sincity hmmmm,tel me more
|
|
|
|
|
|
sincity (m)
|
@lolabbey, a handsome, macho builtbody that ituen's wives will die for anyday 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmm, getin more intrstin, cnt wait 2 hear more 
|
|
|
|
|
|
|
|
sincity (m)
|
i can see now that u really like LONG THING,  so i'll go on.
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Let all the guys come to me for training
where the fu<k is migines and Clemcy?
Na wa oh. Are they tryng to make babies
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
e tire me oo. Migines i understand but where d hell is Clemcy 
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
kirikiri maximum
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
What was she caught for this time?
I hope not yam oh!!!!!
|
|
|
|
|
|