|
jaymobb (m)
|
@ sauce
no mind am im wan show us sey im sabi book
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
even when e no sabi anytin
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
olodo squared 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
clem show face na or i marry u straight ahead.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
if she show her face na u go run o
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you mean say na nytemarish face she get?
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
sauuuuuuuuuccccccccceeeeeeeyyyyyyyy 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
hello my angel i've missed you so. . . . **rushes to her and gives her an earth shattering kiss** 
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
how u doing hun?
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
sauce how u dey?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i dey ooo my bloda
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
who told u to kiss ibkaye?hmmm children in love 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
na me say make him kiss am . so what are u going about it 
|
|
|
|
|
|