|
|
|
ituen (m)
|
thanks for your support
|
|
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
*peeps* 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
until u blind
|
|
|
|
|
|
delib
|
na lie,
ASHAWO LIKE You
ASHANA LIKE You
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
wetin be ASHANA?
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Then wetin be bitch?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
oya delib explain
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
until u blind
wit googles on this timestill waitin to get blind
|
|
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
why you come resemble Stevie Wonder like this
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
no o, i bi welder **
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
Kai shift from there before you blind us with your welder light.chases him away with broomstick
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
delib
|
u this boy u don come again
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
before nko i dey block your way
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
jaymobb i beg caryy your big ynash comot for road, pesn fit even sitdown ontop
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
I'm own big pass your own? 
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
So I have been grooving an under developed yansh na.
Jaymob abeg borrow clemcy some of your yansh.
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
Giggles na wa for you o. So after all these years of grooving Clemcy yansh the tin no grow. Go upgrade your bla bla bla sharply.
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
Kai shift from there before you blind us with your welder light.chases him away with broomstick
now will u wear googles?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
don't mind gilgee
all clemcy nids is more extra moral classes to upgrade too standard/paded
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
now will u wear googles?
God forbid bad thing. Go back to your workchop we don't need any welder here.
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
we need 1, to weld your loud mouth
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
Now I can see that the light has not only blinded you but it has affected brain. But don't worry there is still space in yaba left side for you. 
|
|
|
|
|
|