|
|
|
PurestBoy (m)
|
Hmmmm, u people sha,
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
wetin do them 
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
they can say anything
|
|
|
|
|
|
|
|
buzzgonz (m)
|
Wetin dey happen here 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
wetin u see dey hapen 
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
but he can not see nowwwwwwwwwww, lola why are u saying that (wetin u see they happen ye)
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
is he blind or what 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he is dumb,blind,deaf,and paralysed
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ohhh my God,
all dese sicknes 4 one person,
omo na wah ooo
|
|
|
|
|
|
PurestBoy (m)
|
Who are you guys referring to this time? na wa for u guys oo
|
|
|
|
|
|
buzzgonz (m)
|
Na Wa oh  Na so una hate me!
|
|
|
|
|
|
|
|
buzzgonz (m)
|
Tommy- even you self join them 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
so na u be this?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
na so life be oooo
|
|
|
|
|
|
buzzgonz (m)
|
@S.kid Na me Na abi u no dey see again, Omo FLASH ME CASH 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
no be cash na cheque
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
lmao 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
buzzgong don suffer
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
hmmmmmmmmmmmmmmmn way to go 
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
all these madness for buzz head. . . . .
make I'm sef buzz off naa. . . .
@ify watz good dear?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
ify no answer am ooo @ ify how u dey? 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
am fine dear.missing Ituen,Tufe and Tj badly. hope you are ok too,this place been kind of boring now 
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
chai. . . . . . . . why be say anywhere wey i face. . . . .one of my guys go don dey look the de same direction as dia destination
na waoh. . . . . .saucekid. . . . carry on oh. . . . .
me and u no go fit fight!
|
|
|
|
|
|
daychris (f)
|
@ify. don't worrrrrrrrrry they'll soon show their faces
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
they sure will,
guys make una no fight
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
inshort make them fyte e don tay wey i witness one  wey that  teejay of a pant sef?  buzzgonz  what a name  the name dey cause polio 
|
|
|
|
|
|