|
ituen (m)
|
Na small boy, make we lef am
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
a very very small boi.
eim be mofo
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
tj_tj (m)
|
nd robbing people old lady nd beggars for yaba left side
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Na who come be big boy ?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
y d small boy com dey trouble big boys now?mak una discipline am
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
looks down @ Lola come who u dey refer to ?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
smal boy sabi himslf now abi u too na smal boy? 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
tension don dey catch ben Ben, no fear ok. U be small boi 
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Lola, if any kasala happen, make i know, OK?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
no wahala now,thnk u sir 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@All I think is high time this Lolamugu feels my venom. @Lolabbey Calling you stupid would be an insult to stupid people. U think u are kool because u are friend to this ape called Ituen? Let me tell you a little about Ituen,. . Ituen is the kind of a man that you would use as a blueprint to build an idiot. A word is enough for the wise.
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
wetin be ur problm now person snatch ur wife? abeg no abuse me ooo me i no dey 4 insult 4 nrlnd,na just to catch my fun if u want troble u knw those that cld give it 2 u reall realy good, so back off 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Lolabbey you haven't seen anything yet. U better watch it on this forum if u don't want to be dissed.
U are here for fun right ? U will soon be the fun of this thread when i start with u.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Ben BEn Ben
Today you don run CMS - IKEJA as a conductor and u don get small money to browse
Now as you login, instead of you to drop that toutsh life for road, u decide to parade am for internet as pride up to the point yahoo and google dey complain about ur behaviour
Now u don dey worry lola because she no give you face.
If u decide to start with her, me i go follow u till u leave naija
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ituen whts up
lets YIM,
nity told me u were online
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Ituen U and i know ladies are the least of my problems, because i gat lotz of them here in school that i need a time-table  I don't need the attention of that kpofkpof seller LOLA or whatever her name is. She fit go kiss hot iron for all i care.
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
passing,halts and laughs out loudly +d usual resounding fart 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@ituen meet u dere
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
ok
@Ben I know ladies aint ur problem because ur their problem
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
what is happening here. am my eyez seeing trully.
ituen, why u wan I'm lola
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i can't bloody see, i can only see that a rat is stinking somewhere
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i can, its just beside you.
anyway, as a godfather, i'll give you lola, but you have to bring ten goats plus ify's cat to please the gods
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
When i'm back into thecountry, i'll see to that request
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
* * *dancing ma heart out * * *
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
are u dancing to the knowledge that ur cat is part of the sacrifice
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
tufe so u mean u wnt 2 giv me out jst lik that? ohhh am disapointed\\ anyway am going for you and nobody else. 
|
|
|
|
|
|