|
Lolabbey
|
hello ladies,
hope u don't share d syndrome NO LONG THING?
BECOS AS 4 ME IF LONG THNG NO DEY ,I NO GO STAY.
Oya now,lets hear your view.
|
|
|
|
|
|
Lohlarh (f)
|
True baby girl, d long thing na him be d koko(well it depends on d long tin u re talkin about o)
But as for me too, na LONG THING i dey siddon with o. Next poster, what do u think?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
na true ooo my sister long thng na d main thng girl cnt imagine life wthout LONNNNNNNNG THINGGGGGGGGG 
|
|
|
|
|
|
skysunny (m)
|
hhhmmmmm very nice infact i love it when the girl's ask for the long thin well ladies will u like to see some in riality? if yes contact me through tufe or ituen  i will the extra long one 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
SUNNY You DEY JUMP OOOO who tel you sey d long thng our guy posses no fit swallow your own
no think am oooo
|
|
|
|
|
|
loruz (f)
|
can live with out it. though wish it was not attached to some bull-headed individuals!thank god for d alternative
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmm lorus tell me somthng
so alternatv they?]
abeg gist me,i cnt wait no longer
|
|
|
|
|
|
Spaghe
|
All of una no serious!
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
makaroni abi na spaghetti, hmmmm i pity you 
|
|
|
|
|
|
blackracle (m)
|
can live with out it. though wish it was not attached to some bull-headed individuals!thank god for d alternative
i can't believe u are interested in the alternative,instead of asking for the koko.there's nothing as sweet as the koko.u just need to go to the right source.the alternative is pretty boring. hello ladies,
hope u don't share d syndrome NO LONG THING?
BECOS AS 4 ME IF LONG THNG NO DEY ,I NO GO STAY.
Oya now,lets hear your view.
i can see u are a freak for long thing.hope u no go swallow the one wey go make u regret
|
|
|
|
|
|
Lohlarh (f)
|
Noodles or what is that your name? Wetin u mean? Nd na your own worse pass o 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@ lorlah thanks so much my deary
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Lola, u don't forget say your Popsie na pastor?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@ ayusman as i com be pastor pikin nko does it mean i shldnt enjoy my mariage wth a long thnggggggg 
|
|
|
|
|
|
Lohlarh (f)
|
HAIL BE TO THE LONGEST, D MOST ENJOYABLE AND WONDERFUL THING IN THE WORLD!!!!!!!!!!!!!!! ' we hail thee our night food' 
|
|
|
|
|
|
elementus
|
@poster i like yr post jare. my dear sister the long thing na koko in short its more than the koko but i want u all to know that the size of the longthing is not relevant oh its the efficiency of the longthing that matters. please note that it can be small competent and powerful it can be vry big and useless, it can be big, powerful and efficient as well. the koko for the longthing is to be efficient and competent. 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Hmmmmm
Lola and Lola don come again.
Una for don form women liberation forum for Nairaland
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@ elementus this na real expaination i think hav learnt again hmmm,d size doesnt realy m,ater na d eficiency mater good one dere my sis 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
See women wey wan spoil ooo  It is not the size of the barrel that matters but the volocity of the bullet. If na lie make una ask elementus
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na true talk
Let size of barrel = Padlock
The velocity of the bullet is proportional to hw many times a key has been used in a padlock. una know say padlock no grt only 1 key
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmm this is getin more intrstin ayusman and ituen, i dey enjoy d lecture, abeg fire on 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Lecture over! Common over for praticals. Would do the velocity part while Itue would take u on the barrel 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmm i never get enof theory ,u sey mak i com 4 practical i no b failure ooo,and i no wan fail this course at ll so give more lectures before practicals 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Power to pass and fail lies in my kini sorry palm 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
u never ready, abeegi waaka far make serious people com 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Infact, na carry over get u! Gbam!
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
your own na extra year raise 2 power infinity
|
|
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
@Lola We shall see. Nobody talks back to Dr. Ayus and pass  @TYtycapenter I must report u to your papa! You too dey enjoy the long thing?
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmm, so lecturers plnty lik this 4 nrlnd i never knew sha tyty tell me more 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
@ lolabbey enof jare, if u c a guy that is short and fat, no think twice that one na short thing, but if slim, still OK but a tall and fat guy, just manageable, if slim, common, go confirm it, it is reaaaaaaaaaaaalllll long thing. 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
@anus man i never get your time, i wonder where u belong, either long or short thing *wondering* 
|
|
|
|
|
|