|
success123 (m)
|
happy val to everyone in the house especially lola
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
happy val to u all
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
whaoooooooo, iyawo this os cool hope u got a nicer one 4 our hubbby? well i trust u 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ohhhh my deary, i said it --------i trust u this is lovly thnks so much ayaami 
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
and specially to yummie 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
@ ituen hmmmm, busy body 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
thnk u, iyawo to mo yaayi 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
thank u lola n TyTy
Ur my wife-in-law
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ohhhh i see, wife -in law all d same thnks husband-in law abi wetin i go cal u sef 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
yes husband-in-law 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
iyawo mi well done,
i dey feel u
|
|
|
|
|
|
Resources (m)
|
The owner of the slang no long thing know what he mean, some long thing is under some men trouser e.g long >>>>>> like six fit, some lady like that long thing some hate ham but for thos ladies who post say them like long>>>>> for there () that one is good
long>>>>>>> this thing for this hole () =
^ ^ >>>>>>>> ( ) v V
I don Kolo
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
iyeme! uhm. . . . . . . . . .
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
saucy wetin be umh , y u dey pretnd lik a saint 
|
|
|
|
|
|
|
|
Ninjabyte (m)
|
Oh my dear Tyty, all those lovely val messages and images for me? Oh Tyty MTN, thats why i can't stop loving you, Take this  from me 2 u
|
|
|
|
|
|
tollytexy (m)
|
Hey ladies,I'm sure u know what the long thing means, But i got the Longest Thing, want to try ?? it's free, call me on 08089948908 & 08062251516 , Longest thing na Free Ooooooooooooooooooo ! 
|
|
|
|
|
|
|
|
Ninjabyte (m)
|
ah ah Lola, which u no dey sef. Na two of una Tufe dey marry? C'mon, come out of hiding. If u like me, just talk am clear make we understand. Which be this one wey u dey enter another man mata
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmmm, so u never hear say tyty na my iyawo,tufe's second wife u beta get it straight 
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
family problem
u guys will surely need one bag of garri
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
u no well, no b only bag of garri 
|
|
|
|
|
|
Resources (m)
|
May una no fight oo , Ere lan fomo ayoo se
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
resources who tel u that one? no mind that yoruba adage jare. tete(betting)  la n fi omo ayoo ta 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
i ve long thing 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
are u sure? hmmm, open it and lets see 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Lollybabe,
No mind Segunpc, na only when him use microscope him dey see the long thing but in reality, Hmmm! even toothpick get size
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ayus na so? na wah,gist me more 
|
|
|
|
|
|