|
tosinadeda
|
Warfy if u say so
|
|
|
|
|
|
Warfy Boy (m)
|
dem plenty, i don dey find dis opportunity since, tnk God its here
JAZZMAN OLOFIN [baba 4 no 1 on my list], He shld beta stick to his Jazz JUJU, SHRINE stuff, n stop waisting sweet n fine beats, other beta artiste dey to use me
MP [he is beta off a conductor] 1 tin i noticed is dt, all these boys 4rm UK, i mean any1 dt has anytin to with D'Banj or Don Jazzy always kom out with 1 fast, crazy n noisy beat, i kno no wetin dt 1 mean ohhhh
@QUAKE [make 1 dey drive, d oda dey do conductor]
RASQI [model fit am die] na 1 of thos guys wey tour 4 UK
JAZZMAN OLOFIN oh okay im name don already dey there self
mem i dey vess oh, ah y i kno go remember all these pipo name like this
i must kom back kom full am, na 15 dey my list, i'l brb
|
|
|
|
|
|
Warfy Boy (m)
|
BABA DEEE [na pastor fit dt guy]
GOLDIE [she go dey contract dey sing like say dem force am to sing]
oh my God!!
SOUL E [i hapi say dt guy don go were im suppose dey] preaching
TONY TETUILA that guy suppose dey seel clothes, i mean make im open butik for himself dey stay there, im go dey wahala himself dey jump up n down 4 rubbish wey im dey sing
GENEVIEVE [our dear actress] i kno say dt song na mistake e no go ever repeat itself again, i know say na arrangy to chop Atiku moni, n she succeeded.
KENNY SAINT BROWN [she suppose to dey work 4 motherless babies home] she can also make a gd bizness woman
|
|
|
|
|
|
miss hot
|
no 1 olu maintain i wonder if he has any vocal ability cos that yahoozee all he did was talking which is very unartistic while no 2 mr durella the very unoriginal dude who believes in sepe b4 getting on stage no3 psquare are trying but they need to be more creative and stop sampling other artists.no 4 xproject those guys piss me off
|
|
|
|
|
|
fire4fire
|
Top on the list are 2Shot (That guy should be stealing Electronics at Alaba International market) BigLo ( Should go into wrestling) SoulE (Non of his songs makes any meaning to me, ♪ SoulE baba dey here oooooo, and so what? ) BlackFace (Its now obvious he got no talent, has been hiding under 2Face and Faze) Mama Gee (Dont think she should be seen around a recording studio)
Anybody that sees " the lady that sang "♪ the Land is green "or something,,,,dont quite get the name, Please tell she too much, love that song
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
Fire4fire you're wrong about blackface. The guy is talented and he's a great songwriter.
|
|
|
|
|
|
abdurrazaq (m)
|
1. Ashionye {No talents, she's been in the industry because she has boyfriend/husband as her CEO. Business should be separated from love affairs} 2. Kenny St. Brown {Favoured because her brother owns her label} 3. Shank {I don't know if you've heard thid guy sing/blab, but I still dey wonder how he manage go perform for Starville Events during their last show in December} 4. Zeal {The girl/mama will be better doing horror film, I'm sorry I just said that} 5. Konga {The guy is full of rubbish}
To be continued,
|
|
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
Rasquie 
|
|
|
|
|
|
Mortiple (m)
|
KONGA ??
That guy suppose be the Chairman of Hunters Association for him village?
|
|
|
|
|
|
funkybaby (f)
|
fire4fire, warfyboy and abdulrasaq
You guys are so funny.
I agree with you guys oh. Except Blackface. The guy is talented. It is just unfortunate that his songs/albums are not doing well in the market. However, i think Timaya is wack.
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
Spy-da-man i wonder who's encouraging this guy to waste his time.his music is only aired on one radio/tv station.
i don forget others,will update asap.
|
|
|
|
|
|
seun001 (m)
|
I agree with you guys oh. Except Blackface. The guy is talented. It is just unfortunate that his songs/albums are not doing well in the market.
then y is he always trying to form a stupid variant of a local rasta man.he has the talent but he spits rasta shit.
|
|
|
|
|
|
Warfy Boy (m)
|
Shank!!!!!!!!!
Sabiti!!!!
|
|
|
|
|
|
powerofmap (m)
|
BlackFace (Its now obvious he got no talent, has been hiding under 2Face and Faze)
You sure say Blackface name suppose dey hear, Blackface is a talent Song Writer and never you say he hid under Faze n 2face.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
bibiking1
|
Obiwon !!
The guy jilt you??? There are a lot of nameless idiots i see on my TV screen, and i wonder why all these TV stations still help promote imbecility and mediocrity. most of the artistes you guys have mentioned still dey try small, but those guys need to be shot in the back of their heads while they are asleep for bringing so much disregard to our sense of decency
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
Who d heck is father u turn? D guy is wack
|
|
|
|
|
|
Baro (m)
|
Who d heck is father u turn? He is friend to Franco Tia Tia 
|
|
|
|
|
|
eleshin (m)
|
tony tetuilla masterplan baba dee so many of them that are not ready to listen to advice especially a public opinions like the one we represent here on nairaland.
|
|
|
|
|
|
busygirl (f)
|
Elajoe or wateva. . . .sorry but i don't feel his raps. . .he should be a bouncer konga is too wack for my liking. . . .he behaves like a village boy obiwon, he's trying oo. . .i liked his first two singles. . .but i can only wonder why he quit his job as a banker. . .dat fitted him more. @ skingo and other people that feel i'm being taking it too personal with saucekid. . . .do you know what's called individual differences? That's exactly the point. . .we are all different. . .it's not compulsory i like the songs you like. . .All i feel is that he's been over-rated. . .  Dbanj should be a hmmmmmmmmm, a comedian. . .i like him coz he's so humble and funny
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
lol @busygirl, u got that right!!!
|
|
|
|
|
|
Baro (m)
|
Charlie Boy and his wife Lady D. The former should be a Drug Baron, while the latter a Beautician, or both could do any other form of entertainment(like they used to do), certainly not MUSIC
|
|
|
|
|
|
Wordsmith (m)
|
Zeal Artquake Barbara Rasqie Ashionye D'banj Durella Tetuila Big Lo Goldie
|
|
|
|
|
|
OpeLovely (f)
|
Goldie, Essence, Kenny st. Brown, Artquake, Zeal, Omotola, Genevieve, Rasqie, and some other hungry artistes that use the compounds of their neighbour's house to shoot videos as if its by force.
|
|
|
|
|
|
sammy88 (m)
|
MORACHI ZEAL KENNY SAINT BROWN ELAJOE
|
|
|
|
|
|
|
|
funkybaby (f)
|
@edgecaution KSA?? Do you mean King Sunny Ade? If yes, please take him off your list. Do you know how many hits and albums that man has made in his over 60years on earth? You have even insulted him by grouping with these small boys.
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
Edgecution you made 3 wrong entries.
|
|
|
|
|
|