|
igbsam (m)
|
@ igbsam me,myself & i and u still dey fight o! but make them finish their own then we go continue,e be like say their fight hot and sweet pass our own!
dude who says am thru wit u. u wey no go school, common meaning of dude u dnt knw. Johnbull, @henry01 u dnt av ears abi. u no even get shame, alai ni tiju. Stop & think 4 a minuite. Fighting wit a woman. Sissy gal.
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@ igbsam the pikin wey say e wan know by force wetin kill him papa,that thing wey kill him papa go kill am
|
|
|
|
|
|
|
|
igbsam (m)
|
common sense no dey wetin u dey yarn. Besides your yarning dey go off discussions at times & dat makes u a baby. Why am i even wasting tym wit u. I gat beta things to do.
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@ igbsam U wont understand,i no write am 4 u 2 undersit,if u get brain, figure it out
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@ igbsam U wont understand,i no write am 4 u 2 undersit,if u get brain, figure it out
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@ igbsam U wont understand,i no write am 4 u 2 undersit,if u get brain, figure it out
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
u're either a homo or a shemale
just for the future (ya already fUcked presently) u either use "gAy" or "fAg", only retards use "homo", but ofcourse u're one. geeeezz ya level of orientation is fUcked. i see u wonno keep replying haha, well keep talking, if for nothing else but for the fact tht as u keep posting, u MIGHT improve your written english. and dude, ever heard of "yo mama" sh1t? this chic rips u apart with 15 lines and u reply with 2? duh?! @dual core  I see your post well well. Where are you running to? Anyway, i am so glad that with all the insults and obscene words am spitting here, my CGPA never drop. You still find me attractive and sexy.  
|
|
|
|
|
|
Lawalmd (m)
|
:'(omo i pity james bond o. Here are some app. Funkybabe v.8.65.sis henry007 v1.0.sis(file corrupt)virus
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
Come una wan turn this place into loversland?@ dual core which wan be say funky baby dey attractive & sexy? You no know say under age too dey log in 4 nairaland?And dem dey read una post.@funky babe,i know dual core well o,the guy fine small but na player Oya round2. James bond vs funky babe tomb raider
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ ceejay
Entertain us with your English language na
|
|
|
|
|
|
oineoma (m)
|
@ceeja ben , info did you guys creat this thread to fight? Grow up guys, Info you've been really insultive of late, We go lay hands on you o.
|
|
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ oineoma Say no to over dose use of anesthetics 
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@ info no swallow me,no be me put fire 4 ya shop 4 yaba ok? So if u don run down, abeg try luth,na for the place where them dey tear belle i dey work,u fit volunteer your self,we need person wey we wan experiment on,na only small we go tear your belle
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Info,We go lay hands on you o.
can we catch him today? delay is dangerous.
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
five patients die sara 4 my hand last week,abeg if una finish with info make una bring am 4 treatment
|
|
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
person wey wan die ,i think there is a better way
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
.series 60 themes
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
spiderman 3 themes s60
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
themes spiderman black
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
wall paper & spiderman3 themes
|
|
|
|
|
|
|
|
bimbor (m)
|
@funkybaby u harsh o, sho. Oya henry apologise to funky now now.
|
|
|
|
|
|