|
henry007 (m)
|
hot angel, u have a shot cut to photo shop(me), just send your pic and i'll enhance it then deliver it back to u on line, how do u like that. well this is my pic(non enhanced) i snapped today with my phone
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
i don arrive with full fource make I catch up on all the lost jist. @H.A: my sister, na true talk say i dey in love with am o(NEYO)  but as money come dey yarb me, how I fit do? all the prayer and fasting whey I do so that him go show for Manitoba no work(this kin yeye husby who no wan show for him wifey area sef!  ). and as for 2-face, oh girl, make I no even start to dey holler untop that one head, i for vex for am but the thing wey save am be say i been born am pikin, na the only thing wey save am.  Scorpio, eee yah fa!  i no follow u see NE*YO  . but u wuere o, how a whole NEYO go dey on stage, dey sing with that amaizing voice, the thing u see say u fit do na to go shop. which kin yeye pesin u be sef?  I no go vex with u because u hail those him lips,  you sabi better thing jo my sista. codec don loss o, that one no be new thing. . . lol! i been chat with am sometime before easter, him dey oo. I been get this summer job to dey take care of children, I dey start tomorrow. If the pikins like, make them no behave, them go talk true. ok, we talk sha. 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
buahahahahahaha, u b craze sha. i dey call u l8r on tonight so biko pick up ojere  bdw, good luck with children, u already know me n my stand on that 
|
|
|
|
|
|
Outkast (f)
|
Scorpio, na u be this, u just abandon me comot sha ooh! how body ma girl
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
my sis, no b like so, na Nweke do am. n e hoo, i'm back but one thing sha, u no dey come online. waz been goin on ojere? 
|
|
|
|
|
|
Outkast (f)
|
my dear, this place dry sha without una, some new people dey, but nothing dey happen. how body now? Ocho don tell me say una dey talk sometimes
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
we dey yarn f'real, yesterday was her birthday sef. ol girl, bodi just siddon inside cloth o, where e go go before? lmao! shebi u get msn thingy, come online biko 
|
|
|
|
|
|
Outkast (f)
|
oya, i go sign in, now, d thing be se na yahoo i dey more often, ok, i dey come
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
i dey wait u 
|
|
|
|
|
|
Outkast (f)
|
wetin be you're add again?
|
|
|
|
|
|
Outkast (f)
|
osi ooh!the add oh!
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
@ ocho, thanks for showing up again oo. Goodluck with your pikins, beat the hell out of them if they misbehave ojere.
My people, how far now?
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
@ henry, uhmm i no need picture enhancement, I fine as i dey soo. NO pimples for my face (the last time i checked).
|
|
|
|
|
|
Outkast (f)
|
i dey ooh!lizzy,how body? u get scorpio's add?
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
Body dey like dele oo.
Which add. Email? I don't think soo o
|
|
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
You slept off ke?  everything is good jare, (i think?)
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ scorpio, Sorry i forgot your kulikuli. Welcome back still
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
@ HA, i just tire o, been up since 7  Lauryn, u don reach house, lmao, craze girl, howz my husband? 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ scorpio, rnt u suppose to be in bed?
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
i dey go ni, i b wan give Outcast my mail add  oya g'nyt pipuls 
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
Gnite girl, toodles!
|
|
|
|
|
|
Outkast (f)
|
scorpio, i don add you oh!
|
|
|
|
|
|
c0dec (m)
|
 People!!! this was supposed to be my last post but e be like say i go enter 1000 posts afterall. i go still catch you after all HA  . where the other people dey? make we complete this reunion? hey and today marks my one year on Nairaland and i never got banned. believe that?
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
c0dec, u no wan enter 1000? lol, anyways wetin dey?
Other people dey come.
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
 People!!! this was supposed to be my last post but e be like say i go enter 1000 posts afterall. i go still catch you after all HA  . where the other people dey? make we complete this reunion? hey and today marks my one year on Nairaland and i never got banned. believe that? Olo mi, onitemi, ow far? 
|
|
|
|
|
|
henry007 (m)
|
hi people, hot angel are u sure u are pimpleless, let me check, . . . . ., u are even hidin your face mmmmmmmmmmh
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
Henry, Yeah! I have no pimples. I use clean and clear. You want to see my face, i'll show u a picture when i get home. A picture where i was actually washing my face! 
|
|
|
|
|
|
chad (m)
|
yes am back wit da force of d hurricane  . last wk wuz business as usual. no annoying patient.! phew!! thank God. @ hottie said u do not know me, well it's possible. i've read a lot of your posts n i found them interesting that wuz y when i saw no more posts after awhile i had 2 ask where u went. anyways all d best in your exams if u haven't already done it yet. maybe wit time we can b friends on nairaland. hope u doing awright. @ scorpio, now wudn't that b great if it eventually turns out u know me  . well i certainly hope so. remain on this thread 2 find out. u never know i just might giv away enough hint 2 juggle your memory  . anyways how u doing? keep on hanginh in there. your on da right path. wait  heard my name been called in d ward now. i gotta go  . cheers.
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
Scorrrrrrrrrrrrrrrrpioooooooooooo*hugs* fancy meeting u on line today! 
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
hey sweetie, i dey watch movie online for school 
|
|
|
|
|
|
ocho (f)
|
yeye girl, how u go dey watch movie for school?i go report you now!  what movie u dey watch? hope say no be bootleg copy oo hahahahahaha*dies*
|
|
|
|
|
|