|
Lolabbey
|
check out guiness book of records latest LOLAABBEY TUFE TYTYLAYOR NIGHT NURSE TESSY AYUS SUCCESS LORLHAR  AISHA2 FOLLY incase u cnt find yaa name and u feel u worth it den do not hesitate 2 contact our human resource personnel ohhh sorry i almost forgot TUFE 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Love the way u call me AYUS 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
its my pleasure 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
The babe dey give me goose pimples oooo 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
is stil beta sey na only goose pimple ,if na er--------tn, omo i knw dey ooo 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Ayus,
u still never get babe for val. No waste your time to find one. Just grab the available one u see
Take lola go sef. its ok by me
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
lola u ar somtin else u got me laffing ituen u ar a bad frnd 
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Nna men! Babe odipka scarces oo 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmm ayus wetin be dis wey u dey tok again
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
e be like sey na roman sef 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
thuggy whre hav u been, dis your smile 2day com diff ooo, wetin apen abi na val 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
see lolabbey i am the first lady here u are not current
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
babes scarces for 2nyt date. I never c babe to carry go for dinner 4 Oceanview 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmmm, frst lady of nrlnd  ayus oceanview your salary 4 one year go fit 
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
thuggy whre hav u been, this your smile 2day com diff ooo, wetin apen abi na val  Am cool n u? No migs and ituen in your list without migs,iteun,kronkay,ben,tt and kid this jokes section will be Bull$hit
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ohhh i see, then u ar notin den or u 4got 2 add yaa name 
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
Am there B0SS Trying to fight for my boys
|
|
|
|
|
|
ayusman16 (m)
|
Na 2yrs salary. U know i dont mind spending it on u.
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ohhh ayus u ar such a caring guy and big bros,i sory 4 u let your so called boys com and see u call dem boys wetin yaa eyes see me i no dey 
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
Hhahahahhahaha Ask them Am on phone with migs my PA
|
|
|
|
|
|
efuah (f)
|
Guiness Book of what? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
rich dad ,e dey pain u abi? i understnd ,dnt wory next year your name shall be included bt mind u u got lots of job 2 do. 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
am nt sure u can cary out d job i will bestow upon u hmmm,mak he no pain u ,u hear 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
ohhh, u knw a trial can mislead,so cnt tak any regretable trial 
|
|
|
|
|
|