|
buzzgonz (m)
|
LOL  plz don't mind us, just kidding in here!
|
|
|
|
|
|
|
|
uche_uche (m)
|
thats more like it. one love guys.
|
|
|
|
|
|
nwando
|
Usman you don dey kolo abi? Well i no blame you na your photo studio i blame wey Liberian babes dey open yansh dey take picture. That must be it! chei That's why girls should be careful the photographers they go to. Innocent girls going to take pictures at mallam Usman photos and suya center end up on threads on nairaland 
|
|
|
|
|
|
|
|
buzzgonz (m)
|
LOL  abeg make una leave my brother Usman oh!!
|
|
|
|
|
|
MC Usman (m)
|
Innocent girls going to take pictures at mallam Usman photos and suya center end up on threads on nairaland  Sad issue. But your post is dumb  i hope say some of these girls wey usamma usman post for here no carry any bomb  those babes resemble terrorists  hate can only pointed toward evil.
|
|
|
|
|
|
emmeno (m)
|
PIMPs Association of Nairaland's Tauts (PANT)
LMAo
|
|
|
|
|
|