My dear sista! (tinaclums) read the replies them first make you for understand wetin guys them dey try talk, e no easy. that na 1.
2 be say, research carry am say blood donated, and administered to patients more often are usually detrimental to them later. the solution wey blood transfusion dey give na momentary. besides, the thing get so many extracts so tay the disease wey infect am fit hide for where you no go quick see am. lastly you say una dey give organisations this blood wey una dey collect, u never tell us say una dey give patients directly F.O.C. until u tell us that, i still say your bllod is for sale, with a price attached.
