|
gilgee (m)
|
**pulls her back into my arms and kisses her for 5 mins**
ifypeppermint E don tey ooo.
How have you been?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
chinekeme
wetin does me eye see . . . . . .
**strolls off to a far place to watch the drama unfolding**
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lol ***kisses him back with equally  * * * missed you plenty,rove. gives gilgee a resounding and thundering slap and wakes him from his daydreams 
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Tufe she just did that to deceive you. That na love slap. I enjoyed the kiss baby. Gimmie moreeeee!
Your lips tastes like choco milo.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Me i never see love slap oh.
Gilgee, u sure say the tin no peel ur skin?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
u see say him no reply since. na hospital him dey now. the slap damage him skin
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
The slap gave me a love mark.  Baby slap me moreeee. . .
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
ituen, abeg come see wetin gilgee dey talk o. na people like this dey spoil our manly pride
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
you a man?
yuck!
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Clemcy na how much he dey owe you?
We his kinsmen go pay.
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
na pauper so i 4giv am I'm debt. tufe go and owe no more. 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
clem, we used to be good cyber frnds, why the sudden change? me nd you can never enter the same trousers, so no matter how much u yap me, i wudnt yap u back, because u be Madam fro here. but if u dey attack me because of Midget, then carry on 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lmao una still dey here? sauce am here now ,where are you? have fun all. 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
IFY, WHERE DA HELL HAVE YOU BEEN, EVERYONE'S MISSSED YE. PLZ TELL US THAT YOU ARE BACK 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
i was in TJs arms,Ok now? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
he still no dey ok jealousy wan kill am
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
saucy waddut wth yaa
misd u gys so much
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
hello lola missed ya too. . . . . where you go sef?
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
she go buy amala for iya basira shop
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
just because you have ur meals there doesnt mean another person does
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
lopilol 
|
|
|
|
|
|
joey007 (m)
|
na daddy go answer the question, but may he no dey shy to talk
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
and wtf is that supposed to mean? 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lol ask the joey oooooooh
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
exactly what i'm doing
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
hes prolly dreamt off to wonderland where hes counting money 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
money ke? abi crown corks 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lol. More like cowries. sauce where is Kronk,Tj and TT and gunny ma rove 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
they are all on top secret classified mission i go brief you l8r
|
|
|
|
|
|
|
|