|
Sexytruth0 (f)
|
These pictures are toooo funny! You wan kill me with laughter? 
|
|
|
|
|
|
skillman (m)
|
aua, as i see your picture I am already in love can I be your friend?
|
|
|
|
|
|
skillman (m)
|
@uau, I see your picture and am already in love can I be your friend?
|
|
|
|
|
|
uau (m)
|
no wahala. i dey kampe.
|
|
|
|
|
|
osereka (m)
|
@uau, omo u fine o u go marri osereka so? u no say na me love big boobs pass for nairaland
|
|
|
|
|
|
|
|
uau (m)
|
i am not against marrying any or all of u.one thing is that one of my boobs nna half una head ooooh. how una go penetrate?
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
we go find way. jus leave am for us 
|
|
|
|
|
|
Gemini II (m)
|
emmeno abi you dey find someone to date on naira land so you need their pictures to peruse and comment. talk true 
|
|
|
|
|
|
Abium
|
Hello guys just fell me. Here is my pics
|
|
|
|
|
|
efuah (f)
|
this is scary plzzzzzzzzzz
|
|
|
|
|
|
Bolarge (m)
|
All in a day's work. . . . 
|
|
|
|
|
|
orok edem (m)
|
make una no worry, if you see my wife picture una go commend Darfur
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
make una no worry, if you see my wife picture una go commend Darfur
my wife na de sweetest thing wey happen to my life  show us ya wife photo make we see
|
|
|
|
|
|
Abium
|
PLZ try and post ur real pics all this are cr**zy
|
|
|
|
|
|
funmeme (f)
|
please upload ma pix on pixure dot.com
|
|
|
|
|
|
tonerro1 (m)
|
heres my pic
|
|
|
|
|
|
Abium
|
U guys are so funny
|
|
|
|
|
|
oscar b (m)
|
d butifull 1's are not yet born so c my worwor face
|
|
|
|
|
|
Abium
|
Oscar, do u know Shrek, i think u look exactly like him
|
|
|
|
|
|
doctor b (f)
|
@poster, soooo sorry don't think this is what u planned 
|
|
|
|
|
|
earthrealm (m)
|
NAIRALANDERS!!!, una never tire 4 all these post ur pic threads?, it aint going to take u anywhere, most folks are 2 shy 2 post their pic here,
my brother wey post I'm pic here, kpele/no/sorry, see as them dey yab u, n 2 mek matters worse, u can't even remove the pic!!!, its going to stay on this thread 4 ever!!!, (unless u twist seuns arm)
|
|
|
|
|
|
Abium
|
@ earthrealm don't mind them see as they yab my guy
|
|
|
|
|
|
|
|
darfur (m)
|
@oscar abeg comot that ya yeye face, e dey spoil my laptop 
|
|
|
|
|
|
danniyi (m)
|
u guys are bad oooo, see una dey post that picsure, na whaoooooooooooooo
|
|
|
|
|
|
deb (m)
|
you guys are so cute
|
|
|
|
|
|
jkpretty (f)
|
I've laughed so hard i can't afford to crack my ribs again.
|
|
|
|
|
|
abiri (m)
|
Jk pretty maybe u ve not seen anything yet.Check this my pix  That is because I am the head of my race
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Which kain dull pics b this?
|
|
|
|
|
|
uchetobi (f)
|
LMAO at pictures in this thread
|
|
|
|
|
|
ajadrage
|
I am the earth I am, I am all things in me. I am the sky and the smile from the new dawn's sun. I be with all and all is me as far as the eyes can see. Even beyond for with existence I share a bond
A view from Straight Street 13 MSR, B/C , Great Edo for Naija
|
|
|
|
|
|