|
tosinadeda (m)
|
u're a moron, were, ashiere, oloriburu, eni aijiri, elese osi meji (two left legged being), hope u understand yoruba language, am sure u will. Koni dafun iyalaya e, iya laya e. If u don't like him just stand infront of a speedy trailer  , nitwit are u sure ure okay, wuts all this shit for
|
|
|
|
|
|
powerofmap (m)
|
@Tattooboy Men no hard feeling oooh but i think since you understand yoruba like this na em you no go first Sing Gongo Aso before 9ice, Foolish goat wey no sabi anything.You come dey swear for for your fada say na em you dey swear for.
Someone needs to take this guy to Aro so them go use am sing Kolomental2 or Psycholomental 2, Eworo Oshi
|
|
|
|
|
|
deola1 (m)
|
powerofmap @Tattooboy Men no hard feeling oooh but i think since you understand yoruba like this na em you no go first Sing Gongo Aso before 9ice, Foolish goat wey no sabi anything.You come dey swear for for your fada say na em you dey swear for.
Someone needs to take this guy to Aro so them go use am sing Kolomental2 or Psycholomental 2, Eworo Oshi @powerofmap u caused all these, u're so stupid to call someone a dumb. @Tattooboy just leave him alone
|
|
|
|
|
|
tosinadeda (m)
|
@powerofmap u caused all these, u're so stupid to call someone a dumb. @Tattooboy just leave him alone
and there comes another  dnt u get tired of all this shit?   u claim someone caused sumtin and u add to the whole thing by calling him stupid! does that make sense
|
|
|
|
|
|
powerofmap (m)
|
@tosinadeda Men guy no vex ooh, The guy just dey lay insult and curse for emself. I don't mean to cause any katkata here man.
|
|
|
|
|
|
whateva (f)
|
Wetin dey do una for this room? powerofmap just spit his mind and that is the truth so why una dey come dey trash am like that? and you powerofmap you still fall your hand you said something just stick to am in PEACE OR WAR NOBODY go fit do you anything. and you Tatoogirl i for chase you out of this room if nor be one sentence when u make and that one just make me lol
|
|
|
|
|
|
powerofmap (m)
|
@whateva Thanks for feeling ma jare no mind that brother wey no sabi anything. 
|
|
|
|
|
|
deola1 (m)
|
its ok guys, just forget it 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
no long thing!
Love him or Die
|
|
|
|
|
|
uchetobi (f)
|
I love the whole Mo hits album Nigerian music has evolved men!
|
|
|
|
|
|
DC-ONE (m)
|
i go continue to talk na people wey no get idea about music na im dey over rate this guys.see them see them small children,when did u start hearing music?d bang and his so called crew r wack xcept wande c and don jazzy.i bin like sid when he dey with trybe but right now fu.ck em-that is ma opinium who ever that is against it fu.ck em too.
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
which kind fukking king of music. omo make music first make we listen make we like am. remember am. make it classic then u can tal kabout king. if u go ghana talk say file, them no know the meaning o, someone tell dbanj say if him no invest wisely, he will be sorry o no tal ksay salaam no talk so. wande coal rocks sha. u knw every.
|
|
|
|
|
|
deola1 (m)
|
skingo which kind fukking king of music. omo make music first make we listen make we like am. remember am. make it classic then u can tal kabout king. if u go ghana talk say file, them no know the meaning o, someone tell dbanj say if him no invest wisely, he will be sorry o no tal ksay salaam no talk so. wande coal rocks sha. u knw every. file, no long thing, am D'banj and Skibanj like my Jamaican friends call me. All this means nothing but he Gotta a lot of dough with this.  He rocks man
|
|
|
|
|
|