|
ibkaye (f)
|
'Ello there! 
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
saucey dey there dey decieve yourself
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
decieve whichself?
@ibkaye here babe. . . how was your day?
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
@sauce hehehe, my day was lazy  urs?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
my day was just there oooooo 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
just close that teeth!
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
he just buy new brush na 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
the one wey i customise na
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
tyty sauce no resemble person wey dey brush
na monkey tail be hin brush evry morning
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you sef dey use am abi?
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
don't look surprised 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
am short of words 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
good that you are
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
tyty be long of words 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
because she don change her name to longinus 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
my surname na saucekid, longinus saucekid 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
longinus saucekid tyty  now that is more like it
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
who send you to change name?
|
|
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
your always wondering all the time
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
attribute of a wonderful kolo
|
|
|
|
|
|
delib
|
your always wondering all the time
na u dey make me wonder now
|
|
|
|
|
|
webdezzi (m)
|
your always wondering all the time
i wonder o
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
oyawonder go come dey wander go
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
nice but wetin koncern gongo aso?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
otobby
|
That was a great one, Delib. Keep it up. 
|
|
|
|
|
|
delib
|
That was a great one, Delib. Keep it up.  THANKS BRODAMAN
|
|
|
|
|
|
delib
|
nice but wetin koncern gongo aso?
just because gongo dey sssooo at the time i posted it
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
make sense boi.
where da hell have u been?
|
|
|
|
|
|