|
PeeJee (m)
|
Abeg make una come back to the topic this is my ex I love her so much but she really drive me crazy
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
PeeJee (m)
|
please modify wat your post Abbey-city
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
lol, she's cute
|
|
|
|
|
|
|
|
Lazzaro
|
na wa o, !!!  dis girl is right beside me hia, gat to go,
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
y u com run nw u 4 wait.
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
Alright I'm waiting 
|
|
|
|
|
|
holythug
|
efiry body don go am for sleef
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
wetin em dey talk nw 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
your jealousy don start again
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
commort dat big head of urs mak i c beta person jor
|
|
|
|
|
|
idstar (f)
|
Abeg make una come back to the topic this is my ex I love her so much but she really drive me crazy
how old is she? looks underaged to me, though i'll warrant she does look stern. were u about to have a fight when u took that pix? 
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
then pix snaps u
;d *wadeva dat means *winks
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
but y itches your ass  dirty boi
|
|
|
|
|
|
PeeJee (m)
|
kwakwakwa no fit lauhg, abbey how u dey?
|
|
|
|
|
|
|
|
darlous (m)
|
what a great idea
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Abeg make una come back to the topic this is my ex I love her so much but she really drive me crazy
Peejamas wetin come seperate una two na? 
|
|
|
|
|
|
|
|
U1 (m)
|
@OP Chei! This one go kill person o  How I go follow this kain one? I nefa ready to to die o. 
|
|
|
|
|
|
zansquare (m)
|
meen u get mind ooooooooo
|
|
|
|
|
|
tammyswits (f)
|
hahahahahahahahahaha!thats the shit!
|
|
|
|
|
|
jiggahman
|
im breaking up with mi girl right-away and pls get her nos
|
|
|
|
|
|
jaykes
|
hey your Xgal IS MANISH
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
and ure girlish, check out your hips lmao! 
|
|
|
|
|
|