|
holythug (m)
|
na u over-sabi
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i think say na under sabi 
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
upper sabi nko
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
. . .lol or side sabi
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
una go still see middle sabi 
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
even center sabi
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
all round sabi *case closed* 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
for where. . . u never c square sabi before, edon dey sweet me, sabi game
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
circular and inner sabi nko?
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
ok, corner sabi nko 
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
free kik sabi nko
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
enough of sabi o 
|
|
|
|
|
|
success123 (m)
|
plenty sabi
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
Nairaland sabi . . .na e b final sabi
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
na u sabi 
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
and rite back where we started from 
|
|
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
na u sabi ofcourse
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
tyty ow bout u comin to my yard in kuvuki, ll make u d head of boobies
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
all these sabi sabi ehen
Down Sabi sha.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
@holythug
tufe is still very much arround, eh, tnk u
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
so
So holythug Sabi! 
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
na lie e no sabi
|
|
|
|
|
|
delib
|
one blind guy done repost this
|
|
|
|
|
|
sensimila
|
and the madness continues, who's next
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
your headmaster for pry sch . . .sabi
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na lie e no sabi
|
|
|
|
|
|