Why you go buy the bobo a Nigerian jersey? Make I tell you one thing, you better buy chelsea jersey for the guy if you wan make the guy happy

reasons, Nigeria no sabi play ball again, so any time you buy am Nigerian jersey, you wan remind am say him brothers dey answer eagles and play like ducks!
Abeg, no let the bobo vex o.