|
|
|
tufe (m)
|
for further inspection of cause
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
When time reach, u no go fit perform oh
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
blah blah blah 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yeah sweetie that is what makes the world go round. ryte people are bla bla blaring  if its a lie send me a recharge card em tee en 
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
lol @clem abi oooooooooo 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
and more perverts come in
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
they'll be shown the way out *by firing squad*
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
before u fire them,
collect ur own share of bla bla
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na hhim and ibkaye dey bla bla blacious
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
before it will turn to ble ble ble
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . and whats that 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
o boy even wt d firin squad, i get odechi
|
|
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
nothing dey there
|
|
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
i don swallow power gourd 
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
no wonder you dey shit up and down
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
lol 
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
na true na the tin don purge him belle finish
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
even hin intestine dey comot 
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
tufe u sef follow dey purge abi this one wey u dey ask mumu question up and down
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
 after much analysis and observation of certain behaviours of mental depravity and disillusionalistic tendencies, i have concluded that all u guys didn't get enough of ur old ma's breasts before coming to post isht on this thread, am i right??? 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na who dey shine teeth wit u sef 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
@jaymobb wetin be ur own? u need to suck breast 
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
lol there is actually a song called 'squeeze breast' it's rather popular at parties 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
now babe don't give these randy men ideas
|
|
|
|
|
|