|
ituen (m)
|
That prayer no dey work if pastor migines no dey here
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Pastor Migines don go on exile. He don forget anointing for nightnurse house.
|
|
|
|
|
|
damn
|
guy not just slippers but mallam(aboki) slippers na wa 4 she own 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
damn na how u take know say na mallam slippers i dey suspect u o
|
|
|
|
|
|
damn
|
Segun, i know because me is v, smart and knowledgeous!!!!  me is omi ni know know
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
sure? i hope say u no b accomplice? just wondering 
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
guy not just slippers but mallam(aboki) slippers na wa 4 she own  DAMN, how you take no say nah like slippers? you to dey tasi yan. anyway sha just take it easy for nld. people dey agro
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
damn na how u take know say na mallam slippers i dey suspect u o
you wey dey suspect, se you be police?
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
no na garri hin be 
|
|
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
clemcy i don run for you reach o. u still come here dey wound me abi ? i ll end up marying you.
and idyksson abi na wetin be ya name , i don't ve to be police to suspect person abi u too dey there?
sauce u don come again with ya maggi and salt wey u dey add. no worry i go keep quiet because i no wan make u revoke my visa for kuvuki trip.
investigation still going on.
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
segun, you can continue to dream on
@damn, your name still dey fear me, but how yo take me omini know know??? God dey look u o.
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
**Flogs him with acidified koboko for unauthorized loitering**
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
and gives a hawaiian good luck wave in return 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
God bless you for that.
people wey no get land go just dey pass am anyhow. no respect at all
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
is u tulking to moi?
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
is u tulking to moi?
nah wetin u dey talk? u better explain yourself clearly before people go start flogging you with koboko
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
clemcy i don run for you reach o. u still come here dey wound me abi ? i ll end up marying you.
and idyksson abi na wetin be ya name , i don't ve to be police to suspect person abi u too dey there?
sauce u don come again with ya maggi and salt wey u dey add. no worry i go keep quiet because i no wan make u revoke my visa for kuvuki trip.
investigation still going on.
eeeesee yourself, nah who dey assure you say you go follow us go kuvuki trip? u better don't deceive yourself? make unah stay where your papa and mama put you. so keep quite!!!!!!!!!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
**Hisses wickedly**
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
nah wetin u dey talk? u better explain yourself clearly before people go start flogging you with koboko
listen son u hav elders at home sha?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
folly, no be you o
@ibkdikson, your name is really complicated. hope thats not the name your folks gave you, because i would be really disappointed
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
ok my guy bt if i shuld interpret that name it sounds like ibdickheadson 
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
listen son u hav elders at home sha?
yes, but you don't looks like one. so what is the meaning of that?
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
ok my guy bt if i shuld interpret that name it sounds like ibdickheadson  what is your own biz about the meaning of my name?
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
folly, no be you o
@ibkdikson, your name is really complicated. hope thats not the name your folks gave you, because i would be really disappointed
what will disappoint you? are you appointed before?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i think what folly said abotu your name indeed is true, you are a dickhead that has a cap for a brain and so mush sperm as you brain fluid
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
you better go check my profile, nah you and the pioneer member of your, get dickhead
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. .so f**K what if you got registered in July last year. is that supposed to be a hype for you or something. Dude, go get a life. . . . .punk a55 bit*h
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
. .so f**K what if you got registered in July last year. is that supposed to be a hype for you or something. Dude, go get a life. . . . .punk a55 bit*h
what is that one to me? mr man!!!!!
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
nothing sir
sorry sir
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lol registration awareness/war 
|
|
|
|
|
|