|
tufe (m)
|
. . na wetin miggy dey do abi?
|
|
|
|
|
|
olulu
|
@olunifemi u wrong, u know. its not a bone, its 12 inches and pure 100% flesh and blood, NO BONES. u never sabi wetin u dey bury, too much vibrator na him dey cause am  @All its not how long or how short, because u ain't the tool maker, u are just the tool user. and if your tool has got skills, strength and stayin power, just like me,then, u are da black brother, that can take a woman to the 9th wonder.  and u can take that to the bank 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
**looks at the dude above me, shakes head and strolls over to hummer 5, and zooms off.** all these perverts are just getting too much for only me to handle
|
|
|
|
|
|
olulu
|
watches tufe drive away hummer 5 aka okada
then gets into my toyota corolla 2006 and drives off, of course with olunifemi beside me, need to teach her a tin or two about this so called "buryin bones", because its not all kinds of bones that can stay buried, without u shouting[sub][/sub] 
|
|
|
|
|
|
|
|
olunifemi (f)
|
length or size no matter - na how you sabi use am nahin be the real thing; whether hin long short or waatifa, its all about the techique coupled with mission accomplished and satisfaction guaranteed; naimean wink wink ,
me used 2 think like dt until i found out dt mere looking at d turgidity of dt thick and short ''thing'' can make me crazy.
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm mmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm mmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm mmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm mmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm mmmm
Nna na wa o for the last post
|
|
|
|
|
|
|
|
keba (m)
|
@olunifemi it wuld sure make u go crazy when u have the intent tosit on it and have a jolly good ride.
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
guys no dey fear again oh
|
|
|
|
|
|
olunifemi (f)
|
fear wetin?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
YOu again!!!!!
Una just dey discuss in offensive language when elders dey around
|
|
|
|
|
|
rednow
|
Olunifemi me used 2 think like dt until i found out dt mere looking at d turgidity of dt thick and sort ''thing'' can make me crazy. Keba's reply to @olunifemi it wuld sure make u go crazy when u have the intent tosit on it and have a jolly good ride. Tufe keba, you too make una continue, BLOODY PERVERTS Ituen@olunifemi YOu again!!!!!
Una just dey discuss in offensive language when elders dey around @Olunifemi's - If you mean "crazy" in a positive and pleasurable anticipated way, well kudos to you and your partner for been pleased about it. You see, we are "fearfully and wonderfully made , moreso wonderful is this work (i.e. the tool) - this we know full well" Need I say more?  @Keba's - Ideally there shouldn't be any fear, inhibition, shyness, self-consciousness, hang-up(s) or reserve when enjoying this divine and fantastic gift - if its a pony ride that does the business with an extra mile, so be it  @Tufe's & Ituen's Perversion? Where? When? How? Enjoying a pony ride, a perversion? ", Una just dey discuss in offensive language when elders dey around I thought this was a good natured banter among grown-ups (i.e. adults) without been graphical or OTT - Dont be hasty to muzzle, yall might learn a few good tip(s) to jazz up things in between the sheets plus gaining a content, satisfied, pleased and fulfilled team co-worker after 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
blimey! chei. 
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
In kuvuki, bla bla is an essential ritual in becoming a Chief
|
|
|
|
|
|
chidipupay (m)
|
haba 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
there is nothing like haba there
|
|
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
In kuvuki, bla bla is an essential ritual in becoming a Chief
Why is Tufe complaining? Maybe he cheated during the ritual. 
|
|
|
|
|
|
delib
|
who is the next kuvuki King lets nominate
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
See Delib wan commit abomination oo. You don consult me and the elders of Kuvuki before you yahn that sacrilege? Infact na abomination and you must sacrifice 1 white spotless virgin male cobra that has only 3 teeth and must be 3 months pregnant. You have until the next 3 market days to provide it and if you no fit get am, come meet me make I help you out. Failure to do so go cost you your bla bla ooo. 
|
|
|
|
|
|
delib
|
@gil and are u the incumbent, i threw it to the house, who will be the next king
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
iyeme! Ekparikpa! Otuochia! kai!
Delib na so you hate me reach? You know am the incumbent yet you dey find next? Make I tell you now oo, I get 9 lives and I no plan to leave the throne any soon. I get 1115 more years to rule, maybe then your great great grand grand grand pikin them don forget about you.
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
Gilgee no worry i dey solidly behind you. No mind all those bad belle wey no want u to be king. 
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na king of Kuvuki (TV) na im una dey contest for, abi?
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
se make i come bury my bone inside you?
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
All my supporters 1 bottle of Odeku each to una and 1 roll of silver circle. . .
Long live Kuvuki! Long Live my very self!!! Long live all of una oo!!!
|
|
|
|
|
|
ibkdikson
|
Thanks gilgee, you are our man
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
you are my very person.
|
|
|
|
|
|