|
delib
|
am sorry but ify did
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
ify na typical igbo girl naaaa
igbo girls wey dey smell money from distance? no carry them play. . .
them go tell u how much u carry for wallet, boxers and enven for sockstotal everything for u. . . . . .before them subtract dia own
gunny. . . . keep ur retirement benefit well oooo. . . . . . u know say govt no dey pay pension regularly. . .
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
Ify sabi quality, das all. . . she leav all u monkeys follow true man, i gat d blabla skills, i get protection, ifygunnybaba, la u biko!!!  sweetest blabla in d world toooo. . . . . . 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Gunny No forget sey you dey go Iraq next month oo. . .
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
gunny no get prick
wetin come b d bulge wey dey him trouser abi d guy dey put agbalumo dia
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Na Candle stick.
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
na wa for d guy o, e dey deceive himsefforgettin theres nothin hidden in NL unda d sun
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
sorry o jaycry me a river
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
@Holy
River go reach you swim? Make he cry you sea na. . .
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
lets make a conclusionan ocean, LIQUID PLANET I PREFER
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Sealed and signed. Oya boy begin cry. . .
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
una go wait tire then because pikin like me no dey cry at all
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
** Shoots him in the ass and he starts crying like a toddler**
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
**quickly runs to get cup, basinfinally decide to build an ARK*
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
oya animals,begin enter one by one
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
starting with you
|
|
|
|
|
|
chidipupay (m)
|
Include goats??? 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Including pupays
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
rofl. lmao lol rotflmao all for me and Gunny Sauce  take it fast before Gunny intercerpts it 
|
|
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
*i chest am fast evn before sauce fit blink* Haba ify, wait mak i reach Iran first na. . . . . Sauce!!!  Dnt evn think abourrit!!!  them don break ya leg before??  And wer is that damn turkey again?? nvr around when u nid him. . . . .
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
turkey is busy fathering babies
|
|
|
|
|
|
delib
|
how many babies did turkey have, or how many eggs did he laid
|
|
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Information reaching me now says turkey don lose 15,000 eggs.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
eyaa poor turkey, no wonder he has not been online for a while now, my condolence dear turkey, by his grace u shall lay more 
|
|
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lmao who have eaten turkey eggs before sef?  i never take my two eyez see am before ooooooh cheeeeeeeeeeei NL una no go kill pesin 
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
na turkey egg them dey chop for kuvukiland.
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Ify come to ma palace na. You go chop am tire. . . but be ready to face the efficacy of the farting that ensues.
|
|
|
|
|
|