|
gilgee (m)
|
Abeg where e dey happen ? e dey happen for my end wit enough turkey parts and beer  Murderers!!! 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
. . . why? ca va?  il fait chaud ici 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
I bam bby. Eyyaaaa. Wetin we go do the heat na? You need natural cooler? Make I bluetooth one come for you?
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lmao. maybe ooooh. good to hear that you are fine. 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Oya on ur bluetooth na. But you go pay in kind ooo.  So how au pays be today? Peace don dey there 100%? I go like visit there may or so.
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
101% peace come one come all 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Abi? Tu viens de quelle ville en nigeria?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
wetin dey happen again ?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
gilgee and ify are sending turkey parts through bluetooth and their pink tooth una no even get respect for mr. turkey again 
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
I knw i shuldnt b sayin this bt plz bluetooth me turkey breasts, its oh so juicy, infact, I'm born again!! Turkey meat, ohhhh soooo guddd!!! 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Hope the thing go reach me sha ?
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
**garnishes the turkey breast and other parts with dried weed juice, connects to their bluetooth devices, sends the bomb to them, they all receive it, eats , and the misyarning begins**
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
starting from you
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
eats turkey and gets high. Abeg who help me see my legs ?
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
lol. turkey is good all the time but YET bla bla is the best recipe 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
E be like sey you like bla bla oo. lol
How are you today mami?
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
DEN what R U WAITIN 4 IFYGUNNYHUNNY??? COM GERIT BABAY 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i miss the likes of
miggy tt hcl spot aristole ninjabyte tessy mimko tj (ma bro)
they used to make this place fun, but wid these new idiots, everything is just dull
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
PUT US ALL & URSEF out of this MISERY TUFACE GO HANG URSEF!!! 
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
@tufe wooorrd and nods head
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@folly, thanx jare @gundust  u too, you make this place fun. its the few of you that stillmakes me come here. @ify you sef don join them for this their bla bla bla routine. i no wan hear you talk say you don carry belle sha 
|
|
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
not @ all except its from de wrong bla instrument
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
gilgee, wetin you dey talk?
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
yeah i do miss some of these folks but Listen dude,life is damn too short to cry over what is not obtainable. make yourself happy jare,do your thong thing,rock your boat and smile for yourself and not for another man.i have tried it and it sure works. . . . .they would come when they would come 
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
not @ all except its from de wrong bla instrument
what?? All blabla instruments r equal, bt som r mor equal dan odas sha, lik i hav it frm relialbe sources that tufe is a tripod!!!  Bt lik i said, blabla is blabla, ifyblablalistic, ENJOY!!! 
|
|
|
|
|
|
gunpoint (m)
|
i miss the likes of miggy (failed his latest WAEC again, wants 2 try at a special center in Sudan this time) tt (droppd in exchange of mr Turkey durin ransom xchange) hcl (NAFDAC has finally caught up with this impersonator) spot (stil standin on d spot at Mile2 wer i left him 4 d child traffickers) aristole (read one book too many, is in a coma rite nw, na God or correct blabla go fit wake am) ninjabyte (u r askin? havnt u seen scary movie episode 13?) tessy (sold her in pakistan, she didnt fetch much though, got jst 63 1/2 rupees) mimko (married 2 tj^2 nw, honeymoonin in sao-tome) tj (read bw d lines) Nasties!!!! Who nids them HUHUHUHUIHUHUHUIHUHUHUHU HAHAHAHAHAHAHAHAHA HOHOHOHOHOHOHO 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
True talk, NLD don loose I'm flavour. Everywhere is f*ckin stale. @Tufe the few times i picked a fight with u to liven up the place, na u begin take am personal, dey call parents. I might take a leave of absence soon because this whole NLD idea is bcomin childish. 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@gunpoint Nice one. 
|
|
|
|
|
|