Where Is Bash Ali?

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 26, 2008, 08:51 PM
223903 members and 127247 Topics
Latest Member: richty
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Sports (Moderator: mukina2)  |  Where Is Bash Ali?
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Where Is Bash Ali?  (Read 87 views)
Warfy Boy (m)
Where Is Bash Ali?
« on: March 08, 2008, 10:33 PM »

Bash Ali! Bash!! Bash Ali!!!

I dey very small wey Bash Ali start to dey kollect moni for pipo hand say im wan Break abi na pieces im say im wan pieces Guiness Buk Of Record, 4 ova 5 Years now, some of the pipo wey im kollect moni 4 there hand wey wan watch as im go take break/pieces Guinness Buk of Record, some of them don kpyyy, im never still still even start anytin.

Na scam im scam our Govt n every oda person wey contribute abi na d time never reach for the Fite? if na dt one b d way now, no props, me sef i get plan to go fite Bin Laden for Planet Q, n i need $100 billion to start with.

Please contribute ohhhhh


Since our govt no wan spend d moni for us [citizens], make pipo wey get sense chop am 4 ther hand
dipo2much (m)
Re: Where Is Bash Ali?
« #1 on: March 08, 2008, 11:31 PM »

OK,MAKE I CONTRIBUTE FIRST BY SENDING YOU NAIRA1500 CREDIT.

LOAD ON YOUR FONE:

9283048837394738 

ABEG BEAT BIN LADEN WELL-WELL. HIM DON TOO FUMBLE FOR MY SIDE

(I FOR FIGHT AM BUT I DON RETIRE)
wildman02
Re: Where Is Bash Ali?
« #2 on: March 10, 2008, 09:58 PM »

Bash Ali na thief. The 1billion naira wey him ask last year we never see the person wey him fight. Shey bash Ali don flea or is he still alive? Please we need response. Bash Ali don scam us. Fight we no see. Him don carry guiness book of record run. Make Sam Peter go help us fight Bash Ali
 Breaking News! Yobos Brother Released  Nba Which Player Do You *never* Want To See Win A Title?  Nba Which Player Would You *love* To See Win A Title?  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.