|
Rhodalyn (f)
|
eh! my brother, well done o
|
|
|
|
|
|
Christino (m)
|
Ancient of Days - Jehovah Old School (c) New BoBoys Translation
|
|
|
|
|
|
Christino (m)
|
rhoda, where'z your ass shaker, was d link distorted?
|
|
|
|
|
|
|
|
Christino (m)
|
Its like i got your pic back. Here it is. 
|
|
|
|
|
|
Christino (m)
|
@ rhoda - i want to see u get that ass back on track.
Back to our topic,
story - tori child - pikin die - pai enjoy - flenjo, lagest eat - chop, lem, wack poor - paki rich - boti, aje crib - corner, base, block, barrack sex - popo, skoko, hmmn, ple ple (this one get 2 many .,.) talk - yan, hala small - benbele easy - beans
|
|
|
|
|
|
eveseh (f)
|
i like everything about it
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
I like am well well o! because say na nigeria na im d langugage for originate nairaland people, how una dey  @eveseh , why not speak pidgin, lol
|
|
|
|
|
|
BlackMamba (m)
|
It's an exclusive identity of Nigerians in the midst of other cultures. It empowers me and I love to flaunt it.
|
|
|
|
|
|
Belinice (f)
|
@ Blackmamba
abeg make you try yan the thing wey people like me go hear, because this frifri wey you dey
yan if me yanam mi go bite ma tongue (oga no vexoo)
i hear say na pidgin una dey caiiam, the grammer still big now, abeg make una try callam
BROKIN. UNA TOO MUCH.
|
|
|
|
|
|
Belinice (f)
|
@ Blackmamba
abeg make you try yan the thing wey people like me go hear, because this frifri wey you dey
yan if me yanam mi go bite ma tongue (oga no vexoo)
i hear say na pidgin una dey caiiam, the grammer still big now, abeg make una try callam
BROKIN.
If i dey speakam igo be me like say na me sabi book pass
|
|
|
|
|
|
BlackMamba (m)
|
@Belinice Make u no vex. I never return the dictionary I borrow write am. Me I no know book.
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
@Topic, i love everything about it!
|
|
|
|
|
|