|
tufe (m)
|
just like u ooooooooooo 
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
gives tufe a supernatural slap and all his teeth grow out
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
sankyou o jare 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
gives tufe another supernatural slap and all his teeth fall back out 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
tufe wey no get teeth due to old age na I'm come dey slap again
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
na because he deserve am
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
sankyou o jare 
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
you're welcome
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
**slaps sense into naija**
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
another gbosa !!!
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
final gboosa
|
|
|
|
|
|
naijastyle
|
see your face like gbosa
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you got slapped. . . mufu
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
no mind the yeye boi 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
the slap displace him brain 
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
hi all  hi tufe  long time indeed  just exams and all,  hi clem ;)and those that like me 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
then move out you dey waste webpage 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
if she dey waste page wettin u come dey do
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
then move out you dey waste webpage  thats hardly a comment meant for me, instead it was for u 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
uhm. . . . i get the mind to show this babe kuvuki brutality
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
bring it on baby  then i show you kunfu brutality princess style
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
how about sex position 89 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
that position is meant for uncircumcised fellas 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
uhm . . . . . . . . .
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
clemcy i m sure u like that position 
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
always hmmmmmn 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
no mind an na hunger dey worry am
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
give am food na
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na worms be hin favourite mixed wit mucus
|
|
|
|
|
|