|
T@meD0 (m)
|
Na true word u talk my brother! If them go gree subsidise or give special grants to those wey go put in the effort to manufacture in an environmentally and economically sound way, peeps go do am! It's not rocket science (as my uncle used to say). Shoo! If them gi me grant I go leave jando go Naija become farmer! Wetin I dey do 4 here? Burger morning! Burger afternoon! Burger evening! Nonsense!
Abi o my sister. Country wey get abundant natural resources like that and people still no fit chop belefull. I go follow you farm too o if them go fit award the grant to people that are willing and can do the job. But no, na so so chop make I chop we know for Naija. Farming for obodo America hia na lucrative profession o. The same products and services that our people they waste money buy (because na from "overseas") can be produced at home if only the gofment go provide incentives for people to produce. Chei! the thing dey always pain me o, just the thought that Naija could be a great nation in Africa. Potential plenty yanfu yanfu o. Peace!
|
|
|
|
|
|
BlackMamba (m)
|
Ibo guys are fairly used cars, na only God know who go die first. Still can't make out this inane comment in the topic of discussion. 
|
|
|
|
|
|
gzy212 (m)
|
What is the price for JINLING generator on JL2600W?
JL950?
|
|
|
|
|
|
omoovie (f)
|
Abi o my sister. Country wey get abundant natural resources like that and people still no fit chop belefull. I go follow you farm too o if them go fit award the grant to people that are willing and can do the job. But no, na so so chop make I chop we know for Naija. Farming for obodo America hia na lucrative profession o. The same products and services that our people they waste money buy (because na from "overseas") can be produced at home if only the gofment go provide incentives for people to produce. Chei! the thing dey always pain me o, just the thought that Naija could be a great nation in Africa. Potential plenty yanfu yanfu o. Peace!
You hit the nail on the head! SOO MUCH POTENTIAL OH NAIJA!!! When will we graduate from potential energy to kinetic energy! Sha, God dey. It's left to the youths to clean up our figurative parents and grandparents mismanagement. I have hope.
|
|
|
|
|
|
origina9ja (f)
|
which kind question be this noww make u kno disgrace Nigeria people u kno why, nigerians over doo things off course they go make profitt i meant over profitt and they believe that imported things have better quality I kno lots of nigerians that don’t appreciate things from their land alwayz alwayz inported things are the best which i don't agress with.
|
|
|
|
|
|